Posted: at | |
A good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right?
| |||||
na me and you dey go the same place? shuo! i tire o.... me idey go my house. yu go still follow? Reply
| |||||
Nc ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
gwhy talk somethin abi u no undastand wetin d person write? Reply
| |||||
Abeg na by force 2 talk? ReplyLeave me alone o, i say i no do abi na by force? Be the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
u must do oooooooooo i neva taya Reply
| |||||
Ok wait mak i go buy rain coat na. ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
u don buy cos i dey wait Reply
| |||||
Oya open mak i ... ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
9ice 1 Reply
| |||||
Quote from: amaranzelu on 13-02-2009 09:21 PM u don buy cos i dey wait watin dey worry 2 of una if una wan do anything na here be the place to do am.. ![]()
| |||||
lolzzx Reply"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c
| |||||
Quote from: amaranzelu on 13-02-2009 09:03 PM u must do oooooooooo i neva taya am i invited? i dey carry my own raincoat waka... ![]()
| |||||
Quote from: amaranzelu on 13-02-2009 09:03 PM u must do oooooooooo i neva taya una no go spoil me 4 dis forum, wetin una wan do? no extra room here oooo
| |||||
wetin this people wan do for my territory... i go dial 999... ehenn!! Replysize 1 na ur pix be dat... i just wan know cos for the other pix u no fat na...
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 19-02-2009 04:33 AM wetin this people wan do for my territory... i go dial 999... ehenn!! size 1 na ur pix be dat... i just wan know cos for the other pix u no fat na... lol...na pizza..in eat..over night the thing con make am fat.. ![]()
| |||||
na dat ur pizza wey em eat? Reply
| |||||
Quote from: onyinyenaija on 21-02-2009 11:21 AM na dat ur pizza wey em eat? lol....na im ooo..im say make them cut am to 7pcs..so that in go fit belle full.. ![]()
| |||||
Hmmm ReplyBe the change u want 2 c in d WORLD
| |||||
Quote from: size1 on 16-02-2009 11:58 AM Quote from: amaranzelu on 13-02-2009 09:03 PM u must do oooooooooo i neva taya una no go spoil me 4 dis forum, wetin una wan do? no extra room here oooo Mak u go find ya own kokolet 4 front na. Be the change u want 2 c in d WORLD
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech