I hate Oyibo women (Page 19)

Date: 23-01-2012 2:48 pm (13 years ago) | Author: Akeem Jaffe Jaffa
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 29
- escapedprince at 26-01-2012 08:56 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: onlyGodknows on 24-01-2012 05:14 PM
Count me out, I still prefer our African women, they have the shape, the beauty and endowment over all other people. Maybe those who go for oyibo women are basically doing so cos it is a precondition for them to survive in oyibo land, and a relationship built on such foundation is shallow.
bros you are not exactly correct on this ,not all the guys marry white women because they've been,influenced entirely by the basic instinct of survival !!
Posted: at 26-01-2012 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 26-01-2012 09:54 AM (13 years ago)
(m)
Mek una go watch Miss Uganda interview (during miss world pageant) and see aw dem dey racically deniel Africa equal oppotunity. Una go dey here dey support nonsense.... I hate White women. they are Bitches and love just one thing from Black guys. (Big DICK)
Posted: at 26-01-2012 09:54 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Doniyke1 at 26-01-2012 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Me I detest them.
Posted: at 26-01-2012 11:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Bachelorette at 26-01-2012 11:35 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: MEND on 26-01-2012 09:54 AM
Mek una go watch Miss Uganda interview (during miss world pageant) and see aw dem dey racically deniel Africa equal oppotunity. Una go dey here dey support nonsense.... I hate White women. they are Bitches and love just one thing from Black guys. (Big DICK)

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 26-01-2012 11:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- umuyo101 at 26-01-2012 12:50 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 23-01-2012 03:32 PM
do u knw wat i think? i think u ar dat kind of guy dat is y u are cheering ur experience here wit us. u actually prefer a white woman to a black woman. nd bside we all are d same, they are women like us d only difference is d clolor dat is all ok.
thats a lie, u are not d same. they very honest, they dont keep two boyfriends at a time. very loving, very caring, and they can satisfer any man in bed. if u go out with a white girl, she use her money to buy whatever she wants. 9ja girls are thieves, they depend totally on a man, they complain abt sex. if u no put money 4 their hand, their back no go torch ground. 9ja girls dey lie too much. 9ja girls go dey keep three boyfriends at a time, bcos more guyz more money 4them. to be very honest, white woman fine past black 1000,000 times.
Posted: at 26-01-2012 12:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:25 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: mediaexcell on 26-01-2012 01:24 AM
u know na. wen u come i go tell u how much i miss u  Wink

u get mind sha, u wey toast all women for NP  Angry u wan vex for me  Roll Eyes Roll Eyes
anyway i fit forgive u cos i missed u  Kiss Kiss Grin
Posted: at 26-01-2012 02:25 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 09:54 AM
Mek una go watch Miss Uganda interview (during miss world pageant) and see aw dem dey racically deniel Africa equal oppotunity. Una go dey here dey support nonsense.... I hate White women. they are Bitches and love just one thing from Black guys. (Big DICK)

LMAO!!!!  Grin Grin u wey get small worm like dat  Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 02:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 26-01-2012 02:30 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 02:26 PM
LMAO!!!!  Grin Grin u wey get small worm like dat  Grin Grin Grin Grin

Chei!!!!! me, small worm? U have sum xplanations 4 my African woman. aw u tek know sey my AFRICAN HOT DOG na small worm... Xplain now!!!
Posted: at 26-01-2012 02:30 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:32 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 02:30 PM

Chei!!!!! me, small worm? U have sum xplanations 4 my African woman. aw u tek know sey my AFRICAN HOT DOG na small worm... Xplain now!!!


dats wot ur african queens hav bin tellin me  Roll Eyes sorry sha  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 26-01-2012 02:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 26-01-2012 02:36 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 02:32 PM
dats wot ur african queens hav bin tellin me  Roll Eyes sorry sha  Roll Eyes Roll Eyes

 Wink Wink WinkDat defence is very weak. u have 2 prove beyond every reasonable doubt dat u hav not seen my africa hot dog live... Wink Wink Wink
Posted: at 26-01-2012 02:36 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wallas at 26-01-2012 02:38 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 26-01-2012 02:38 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:38 PM (13 years ago)
(f)
Why wud i see it? i no like ur attitude so we wudn reach dat level  Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 02:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 26-01-2012 02:45 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 02:38 PM
Why wud i see it? i no like ur attitude so we wudn reach dat level  Grin Grin

Anyways, the feeling is mutual. I nor lyk Oyibo sef, talkless of dia attitudes.
Posted: at 26-01-2012 02:45 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:46 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 02:45 PM

Anyways, the feeling is mutual. I nor lyk Oyibo sef, talkless of dia attitudes.


eheeen u see, u no fit hate oyibo dey phyuk dem nawww, abeggii  Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 02:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 26-01-2012 02:53 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 02:46 PM
eheeen u see, u no fit hate oyibo dey fcuk dem nawww, abeggii  Grin Grin

Dey'r dia 4 segxwal medication. dat is, wen Kunji hold u and ur Black woman is temprly unavailable, u just go 2 club and get a white bitch. den u nail her always wet and wild honeypot.... dat is wat dey were created for...
Posted: at 26-01-2012 02:53 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 02:56 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: MEND on 26-01-2012 02:53 PM

Dey'r dia 4 segxwal medication. dat is, wen Kunji hold u and ur Black woman is temprly unavailable, u just go 2 club and get a white bitch. den u nail her always wet and wild honeypot.... dat is wat dey were created for...


Wow rily??  Grin Grin am sure if u dey club nobody go notice u sef  Grin Grin not to talk of checkin u out  Grin
abeg i don die  Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 02:56 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- MEND at 26-01-2012 02:57 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 02:56 PM
Wow rily??  Grin Grin am sure if u dey club nobody go notice u sef  Grin Grin not to talk of checkin u out  Grin
abeg i don die  Grin Grin


 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-01-2012 02:57 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- FlyMamacita at 26-01-2012 03:00 PM (13 years ago)
(f)
MEND abeg ehn e no gud to hate anytin...e cost more effort to be unhappy then to b happy.
Let dat bad feeins go outa ur system and just do ur own tin, if u no wan play play or marry oyibo, fine but kip d hate u knw  Wink
Posted: at 26-01-2012 03:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 26-01-2012 03:03 PM (13 years ago)
(m)
swt words frm swt lips  Kiss
Posted: at 26-01-2012 03:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- MEND at 26-01-2012 03:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 26-01-2012 03:00 PM
MEND abeg ehn e no gud to hate anytin...e cost more effort to be unhappy then to b happy.
Let dat bad feeins go outa ur system and just do ur own tin, if u no wan play play or marry oyibo, fine but kip d hate u knw  Wink


Come on, I was only trying to fool around. If I trully hate whites, what would I be doing in europe? I'm just trying to put life on this topic. Don't take me serious please. I was just kidding. I like you anyways!
Posted: at 26-01-2012 03:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 16 17 18 [19] 20 21 22 ... 29

Featured Discussions