How many ppl wey dey claim love don divorce today? Millions of em. I will prefer to 'like' than to love ooo. Love na lie, a big scam
Posted: at | |
Quote from: xter on 16-02-2012 01:31 PM u see, love is good, love is kind, love is fun, love is dangerous, love is unreal, its fabled. very very correct sha. carry goHow many ppl wey dey claim love don divorce today? Millions of em. I will prefer to 'like' than to love ooo. Love na lie, a big scam
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 01:35 PM dats why u dey fcuk dem trowey abi? like say u don catch me wia I dey phyuk b4 ![]() ![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 16-02-2012 01:29 PM what are you hating because i never tiff your money? u no even read my comment. I say tbief, not thief. Abi u dey thief ni?how body na? Anyway sha, I'm okay. U don fine pass last year oo Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 01:36 PM very very correct sha. carry go make I carry go? I no get okada na Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
i dey come make i load u on top my own Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na my new found love be dis. OKADA BABE (HI...JACK) ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
lack of un-employment don make me go rent one bike now wey i go dey ride. maybe Government go see me now if all our men dem no gree go house becos dem dey wait make e reach dear turn 4 me to carry dem go house. Maybe una go soon see me 4 all those early morning news, trust our jurnalist na, dem no dey go war front but gossip house. Reply
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 01:53 PM i dey come make i load u on top my own no be me & u go ride dat bike sha. My life is very important to me, I no wan make u ride me to hell ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() na my new found love be dis. OKADA BABE (HI...JACK) ![]() ![]() Here comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2012 02:04 PM no be me & u go ride dat bike sha. My life is very important to me, I no wan make u ride me to hell no fear thy lord is thy shepherd ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: xter on 16-02-2012 02:04 PM no be me & u go ride dat bike sha. My life is very important to me, I no wan make u ride me to hell
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 02:06 PM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Una remember dat garri and primary school writing? Reply"honeypot IS GOOD FOR BOYS AND GIRLS" wey dem dey write 4 back of school walls? near toilet?
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 02:12 PM Una remember dat garri and primary school writing? "t*t* IS GOOD FOR BOYS AND GIRLS" wey dem dey write 4 back of school walls? near toilet? heheheh..babes..u sabi remeber sontin oooo chai...my brain no even go dia sef.. i rememberam wella.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-02-2012 02:10 PM if to sey u be guy, i 4 sey u too like t*t* ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 16-02-2012 02:15 PM heheheh..babes..u sabi remeber sontin oooo chai...my brain no even go dia sef.. i rememberam wella.... good old days ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]()
| |||||
it show say we don old 4 d game Reply![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)