I don tell u say hold ur baby tight,dem no fit do anything.
Posted: at | |
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 11:57 AM hhhhhhmmmmmmmmmmmmm...so ajanni want pay your dowry,,my baby for that matter ,,,ok ,,,,,so ajanni get mind to tost my wife to be ..ajanni is a dead man ..no wonder everytime he go dey roll eyes like dog..na me and am today ,,finlandguy u hear,,say ajanni get mind dey ask my baby for marry,,,see ajanni oooo, I don tell u say hold ur baby tight,dem no fit do anything.
| |||||
Verah, abeg send me the babe Id to my email but not open here ooooo, there are some silent Tigers who will steal the same Id but Verah I don't mind you oooo , please can you be mine? I will run nowwwwwwwwww, its dark now cos many people are out to sacrifice me like salah meat..... peace to you all and I rest my case Replyif u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
is it real marriage or fraud marriage or contract marriage? Reply
| |||||
BIG CONGRAT MY PALLITE WISHING YOU GUYS ALL THE BEST. ReplyYESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Quote from: aso4life1 on 5-04-2012 11:54 AM you forget say Ajanni na Boko Haram? you want Blow? Abeg I no go come that kind wedding even though I be your rival Ladies and Gentle men,Special announcement, Because of the Security reasons,Ajanni is here by sacked from being my gateman at my wedding day day,and is here by replaced by Effiong. I have given ajanni the sum of 1million naira for compensation so that he can return back to meduguri but if im go to chad,na im sabi.
| |||||
Quote from: aso4life1 on 5-04-2012 11:59 AM Good advice ASO I HAV BIN SEEING ONE GIRL AROUND HER NAME IS MADAM ENGLISH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
It's a welcomed development, at least it's better than the tribal war that has been going on here for some time now. I have my eye on Kebella anyway. Reply
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 5-04-2012 12:00 PM I don tell u say hold ur baby tight,dem no fit do anything. BROS C ASO DON DEY TOAST ME OOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: aso4life1 on 5-04-2012 12:03 PM Verah, abeg send me the babe Id to my email but not open here ooooo, there are some silent Tigers who will steal the same Id but Verah I don't mind you oooo , please can you be mine? I will run nowwwwwwwwww, its dark now cos many people are out to sacrifice me like salah meat..... peace to you all and I rest my case Look at wat u are doing to your brodas putting asunder,dickmam,verah make una fear this man.
| |||||
Quote from: aso4life1 on 5-04-2012 12:03 PM Verah, abeg send me the babe Id to my email but not open here ooooo, there are some silent Tigers who will steal the same Id but Verah I don't mind you oooo , please can you be mine? I will run nowwwwwwwwww, its dark now cos many people are out to sacrifice me like salah meat..... peace to you all and I rest my case ME ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
abeg i wan prove. Reply
| |||||
Quote from: aso4life1 on 5-04-2012 12:03 PM Verah, abeg send me the babe Id to my email but not open here ooooo, there are some silent Tigers who will steal the same Id but Verah I don't mind you oooo , please can you be mine? I will run nowwwwwwwwww, its dark now cos many people are out to sacrifice me like salah meat..... peace to you all and I rest my case aso4life,,so na verah nah,,my yori yori..aso aso aso aso aso aso4life how many time i call u now ,,
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 5-04-2012 12:07 PM Look at wat u are doing to your brodas putting asunder,d*1*ckmam,verah make una fear this man. HMMMN... ME I DON EVEN HELP AM FIND BABE HER NAME NA MADAM ENGLISH I HOPE HE CAN MANAGE THAT GIRL..... HAHHAHAHHAHAHAHAHHAHAHAHAHHAHA LAFF WAN KILL ME IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: verah on 5-04-2012 12:05 PM ASO I HAV BIN SEEING ONE GIRL AROUND HER NAME IS MADAM ENGLISH ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Verah laugh wan kill me hahahahahhahaahhahahhaha. her real name na Miss_English. Aso you are very lucky,very nice girl,cute and can speak real english,enjoy ur marriage .One love ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 12:09 PM aso4life,,so na verah nah,,my yori yori..aso aso aso aso aso aso4life how many time i call u now ,, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: verah on 5-04-2012 12:07 PM BROS C ASO DON DEY TOAST ME OOO ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Aso Aso Aso,stop being enemy of progress.I know you are a dangerous man.Verah,dickman take note of this guy.
| |||||
Quote from: verah on 5-04-2012 12:08 PM ME ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 5-04-2012 12:10 PM Verah laugh wan kill me hahahahahhahaahhahahhaha. her real name na Miss_English. Aso you are very lucky,very nice girl,cute and can speak real english,enjoy ur marriage .One love O BROSS U HAV BIN SEEIN DAT GIRL... CHEI NO B SMALL TIN D FIRST TIME I SAW IT IT WAS OPEN THA REQUOTED HER GOSH IT WAS SO FUNNY....... HABA DAT GIRL DEY MURDER ENGLISH..... BUT I TINK ASO WILL LIK D GIRL ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 08:50 AM which wedding u dey talk about .. Open Ajanni reality 2012...u must b dia ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: ZION7ZION on 5-04-2012 11:00 AM congratulation Bros, he who finds Open reality finds a good wife And hence obtaineth mercy from God says the Lord. @ZION7ZION I go better for you 1000 times,infact it is already well with you,God Bless You.
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)