







Posted: at | |
Quote from: verah on 5-04-2012 12:42 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
guys una don hearam now say na me and Princess so make every one dring his medicine, soon we go fix our traditional/ white wedding as usuall na Ajanni go dey for gate. Reply
| |||||
Quote from: dedonmicky on 5-04-2012 07:51 AM Their face even look like Naijapals So Niaja pals get face? How niaja pal face dey look broda? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 5-04-2012 12:46 PM if so,u don see ur own husband? who ,,u ,,,please that area na no go area,,
| |||||
Quote from: mallorca on 5-04-2012 12:46 PM if so,u don see ur own husband? Of Course ad no let dick man catch you Mallorca
| |||||
he go work for one of my house for village. Reply
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 5-04-2012 12:40 PM i heard say u don sack Ajanni wetin he do tell me bcos i wan enployam to work for my own gate for village. Anything wey happen to ur village,na you cause am
| |||||
Quote from: kebella on 5-04-2012 12:43 PM he dey misyarn i hop my prince no imprison him with his big gramma lols MISSED U 2 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 5-04-2012 12:49 PM Of Course ad no let d*1*ck man catch you Mallorca i don catch already..but i trust my sweetie,,,
| |||||
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 12:48 PM who ,,u ,,,please that area na no go area,, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: kebella on 5-04-2012 12:43 PM he dey misyarn i hop my prince no imprison him with his big gramma lols ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Sweety how you dey na? Good day,whats up.I dey miss you
| |||||
Quote from: mallorca on 5-04-2012 12:46 PM if so,u don see ur own husband? I HOPE U DON GET D ANSWER WEY U DEY LOOK FOR? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 5-04-2012 12:47 PM guys una don hearam now say na me and Princess so make every one dring his medicine, soon we go fix our traditional/ white wedding as usuall na Ajanni go dey for gate. we don hear but no be for mouth.wey dickkman,give Obama list of things wey im go do.
| |||||
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 12:53 PM i don catch already..but i trust my sweetie,,, ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() IF U TINK D DEVIL IS A LIAR, THEN LET A GUY LIE TO U AND U WILL KNW DAT D DEVIL IS A LEANER ........
| |||||
Quote from: verah on 5-04-2012 12:05 PM ASO I HAV BIN SEEING ONE GIRL AROUND HER NAME IS MADAM ENGLISH hahahahahahahah chai!! chineke meeeeeeeeeeeeeeeeee ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 5-04-2012 08:07 AM Mr and Mrs Eze no get Naijapals user name? i dont need vera....since January na today u dey post d gud news? well,my dad no meet my mum 4 social network like naijapals... so,as for me my ppl go dis own me.... dem go banished me 4rm d community.... dem go send me to evil forest if i marri anybody from hia Dickman and Finlandguy dis 4 both of U' i am a sacred python..enof said HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: dickman2 on 5-04-2012 12:53 PM i don catch already..but i trust my sweetie,,, Yes i good as u dey here catch am,any way i trust Verah,no nonsense girl,any body wey toast am she dey talk am
| |||||
Quote from: Neglito on 5-04-2012 12:06 PM It's a welcomed development, at least it's better than the tribal war that has been going on here for some time now. I have my eye on Kebella anyway. pls direct ur eyes to verah or fatewase ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: mallorca on 5-04-2012 12:57 PM i dont need vera.... d*1*ckman and Finlandguy dis 4 both of U' i am a sacred python..enof said Yes python for people wey their eye dey chuck like you and Aso. I believe say u and Miss_English will make good match
| |||||
Quote from: verah on 5-04-2012 12:55 PM I HOPE U DON GET D ANSWER WEY U DEY LOOK FOR? Nne,onwere ife di iche na mmanwu na oganigwe,Gudluck¦ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)