Treasure2 at 16-04-2012 09:51 AM (12 years ago) (f) Wetin I say make you no dey do na em you dey like to dey do. Posted: at 16-04-2012 09:51 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 09:52 AM (12 years ago) (f) Where are your senses? Or do u eat thru your nose?
Posted: at 16-04-2012 09:52 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 09:53 AM (12 years ago) (f) were are you coming from? just go back to the place go and eat there i don't want to see you in this house today
Posted: at 16-04-2012 09:53 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 09:56 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 09:57 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 09:58 AM (12 years ago) (f) I have told you several times to stop gallivanting around with those foolish friends of yours and do something productive. Woman talk to your daughter, warn her b4 I lose my only temper on her. You are an idiot. So bcos you have grown wings u think u can talk to me anyhow huh. Nonsense. Abeg get out of my sight.
Posted: at 16-04-2012 09:58 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 10:00 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 10:01 AM (12 years ago) (f) mother to child, if you can't respect me as your mother atleast respect me because im older than you
Posted: at 16-04-2012 10:01 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 10:03 AM (12 years ago) (f) - When i dey your age, Na me dey carry first for class
- Abeg go buy me garri for mama john shop, If you like make you from there commot... Cain dey wait for you here
- Na only you dem dey beat for class? why you no beat the person back... Lazy boy
- When i was in Primary 1-3- Mum will say my son welcome from school, Your food dey for kitchen, After you go fridge go take coke wey i drink remain for you.
- Any day wey you piss for bed again, You go dey lye down for ground.
- How any time i dey tell you.... Dat big boy wey you dey do, This house no go reach me and you.
- I go share work for this house since una no dey work again.
Posted: at 16-04-2012 10:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Idbabe at 16-04-2012 10:11 AM (12 years ago) (f) Where are your senses? Or do u eat thru your nose?
Ask am again Posted: at 16-04-2012 10:11 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 10:24 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 10:31 AM (12 years ago) (f) See as him face be. If u try givin me this kind face again. I will show u that I carried u in my womb for 9 months. Oya keep your face straight.
Posted: at 16-04-2012 10:31 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Bettygirls at 16-04-2012 11:00 AM (12 years ago) (f) hahhahahaha, naija mums Posted: at 16-04-2012 11:00 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beklas at 16-04-2012 11:04 AM (12 years ago) (f) Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 11:44 AM (12 years ago) (f) you are deaf, come here you eat eat eat dem no see were you dey eat the food put, you dry like pako, no body no nothin
Posted: at 16-04-2012 11:44 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 11:45 AM (12 years ago) (f) EMEKA! ma .. ARE U STILL IN THE KITCHEN? yes mum...I HOPE U ARE NOT DOING ANYTHING THERE..no mum.. THEN BRING ME THE FOOD I ASKED U OR IS THE FOOD HOLDING A TREE ??
Posted: at 16-04-2012 11:45 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 11:47 AM (12 years ago) (f) pinkin wey sey e mama no go sleep no go still find sleep
 , na so ooooo Posted: at 16-04-2012 11:47 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Treasure2 at 16-04-2012 11:49 AM (12 years ago) (f) Waooooooooooooooooooooooooooooooooooo Africa mothers are so great, call them any where in the world, they are the best  Posted: at 16-04-2012 11:49 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Where are u from?
IM FROM USA SWEETIE Posted: at 16-04-2012 12:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sure u can be here You are welcome to Naijapals
I THOUGHT U WAS SAYIN I SHOULDNT B ON HERE B CAUS IM NOT NAIJA BABE!!! ANYWAYS THANX Posted: at 16-04-2012 12:36 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |