Why you dey look me as if to say I be visitor for house......
Just continue o, your papa go hear am......
Posted: at | |
Quote from: deboalabi262 on 15-04-2012 01:51 AM If I slap you, you go think say na house fall for your head...... LMAO!!!Why you dey look me as if to say I be visitor for house...... Just continue o, your papa go hear am......
| |||||
Is that all? How about poster you have time? Reply
| |||||
Dont let all this small small boyz in neibourhood see your PANT Replychild- mom where is my meat, common eat food meat is for the elders
| |||||
dad: now you de go stay for dormitory, remember who child you are, no bring shame to me and ur mother. dont take anything wey no bi your own Replymom: i see now that we have two masters in this house so everybody should start feeding and taking care of him/herself
| |||||
Child mom give me some to eat, Mom go look for woman we born we no de eat because she get pikin if you find one come take ReplyYou say you no go hear word abi? you go hear by force na your body go tell you Child- mommy dem say make we buy two pencil if not make we no come school monday. Mom- your teacher e be like say something de worry am for head watin u need 2 pencil for u want write to the whole world Child come back home with new things. Mom come where do u get this u don de work for somewhere, ehnnn the day u go pay that boy de come oo Gilr always talking to too many boys. Mom come u no de shame people go de look u like ashawo today james, 2moro tunde my hand no de ooo children of now adays don spoil oo Child do something bad Mom says i go show u say na me born u today. small pikin we climb 200 stories building before i see lagos. mommy go sit down to see am Child do something bad to some one older. Mom no be your fault na wall fall for small goat to climb
| |||||
na my own be dis , Replyif you kiss a boy, you go get belle, don't talk to a stranger, dem fit turn you to yam or goat make you finish food first before eating meat, your mate must not beat you and come back home without making an attempt to fight back, if you come back home without fighting back, no be me born you. when I was in school, I was the best student, na me dey carry first if you disturb the house, na ojuju calabar go come carry you go if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
![]() i love me
| |||||
God bless u Mum Reply
| |||||
Quote from: wilat on 15-04-2012 11:05 AM ![]() lertipha why you change your name nowwww, how you dey? if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you
| |||||
Quote from: PSGOMBWER on 15-04-2012 10:42 AM Child mom give me some to eat, Mom go look for woman we born we no de eat because she get pikin if you find one come take You say you no go hear word abi? you go hear by force na your body go tell you Child- mommy dem say make we buy two pencil if not make we no come school monday. Mom- your teacher e be like say something de worry am for head watin u need 2 pencil for u want write to the whole world Child come back home with new things. Mom come where do u get this u don de work for somewhere, ehnnn the day u go pay that boy de come oo Gilr always talking to too many boys. Mom come u no de shame people go de look u like ashawo today james, 2moro tunde my hand no de ooo children of now adays don spoil oo Child do something bad Mom says i go show u say na me born u today. small pikin we climb 200 stories building before i see lagos. mommy go sit down to see am Child do something bad to some one older. Mom no be your fault na wall fall for small goat to climb
| |||||
anytime a child is crying mom says if you want to die, die because, I have other children. Parable: if a piece of yam is out of a cooking pot,that does not make the rest of the yam in a cooking pot not being cooked. Reply
| |||||
Quote from: aso4life1 on 15-04-2012 11:00 AM na my own be dis , Nice one if you kiss a boy, you go get belle, don't talk to a stranger, dem fit turn you to yam or goat make you finish food first before eating meat, your mate must not beat you and come back home without making an attempt to fight back, if you come back home without fighting back, no be me born you. when I was in school, I was the best student, na me dey carry first if you disturb the house, na ojuju calabar go come carry you go LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: kebella on 14-04-2012 09:22 PM tell us how rich mum dey yarn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Rich mum always beg there kids,if the kids fail in the class,i will talk to ur teacher,they beg them to eat n pet them to sleep,promise them vacation to US,London during summer vacation.
| |||||
Na mouth wey woman get e take dey tok 2 e pikin,who use yash tok,na mess b dat... U c dis whyte hair 4 ma head?no b elubo(yam flour)pour put o,na Age!lwkmd Reply
| |||||
if u like run up and down, na dis house u go still come meet me today... Reply
| |||||
if na me born u, or na u born me we go know today.... Reply
| |||||
i think u say i no reach to born u...... Reply
| |||||
na mouth way person get e take dey talk to im pikin..... Reply
| |||||
NA PRICK WE MAN GET NA HIM HE DE TAKE SLEEP WITH HIM WIFE I NO FIT GIVE U WATIN I NO GET FOOLISH PIKIN WANT KILL ME BEFORE MY TIME Reply
| |||||
Funny shit but is true...... Reply
|
Watch As Singer, Portable Weeps Bitterly Amid Legal Battle With Ogun State Govt (Video)
Creation Of 31 New States Is Long Overdue – Lagos Lawmaker Reveals, Gives Reason
Saudi Arabia Limits Nigeria, 13 Other Countries To Single-Entry Visa Restriction
Public Outrage As Viral Video Shows Police Manhandling Pregnant Woman in Akwa Ibom (Video)
Nine Suspects Arrested Over Murder Of Anambra Lawmaker, Justice Azuka (Photos + Video)
Bride-to-Be Sparks Controversy After Spending Night With Ex While Delivering Wedding Invitation
Blessing CEO Reportedly Engaged—Fiancé’s Identity Sparks Speculation
They Are Not Worship Leaders -Pastor Chris Speaks On Gospel Musicians’ Exit From Christ Embassy
“I’m a Solid Babe With My Own Money”: Toke Makinwa Brags Days After Teebillz Called Her Barren
Popular Gospel Singer, Paul Nwokocha’s Second Marriage Reportedly Ends After Two Years
REVEALED: Nigerians Now Hide, Avoid Quarrels To Evade Trump's Deportation
Brighton v Chelsea: English FA Cup Match,Team News,Goal Scorers and Stats
Iyabo Ojo’s Daughter, Priscilla Ojo And Her Man, Juma Hold Their Nikkai Ceremony in Tanzania