if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat


Posted: at | |
if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat ![]() ![]()
| |||||
my mama go say IT IS WELL any time i complain of something boring me Reply![]()
| |||||
look no food for dis house if una no tell me wetin happen to the peak milk wey i put for fridge Replywho mess that mess? i sey who spoil dis place? oya make all of una commot for here abeg make una go tell una papa sey e hot water to baff don ready my pinkin, remember where you from dey come, no do wetin go bring shame come o
| |||||
mum 2 pikinoh --oh u no wash plate!? oya bringam like dat na so Replyi go put food for. ewu ohia!! Child... mum am hungry. Mum..owh, come and eat me. No bi ur mate dem de work dia help dia mama. wetin u sabi na to chop and shit. ![]() ![]() ![]()
| |||||
Una don make me feel happy today una don remember me those days Reply
| |||||
Quote from: materobin on 15-04-2012 07:01 PM rie nshi nwah ina tukwa ujo bia ke ebe shi abatakwala na ulo a o agadi nwannyi/nwoke na gwo ofe ina nukwa nti nwa nka bia nkechi ga chotaram utali ta ta agam a pia bu paul na iko ya ejule hahahahaha....nna mehn
| |||||
pinkin wey sey e mama no go sleep no go still find sleep Reply
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:08 AM maybe you just finished eating and you taking some tissue to the toilet, she will say if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat ![]() ![]() hahahaha...is one na bomb
| |||||
Whaoooooooooooooooooooooo 99.99percent of this post and coments are all true. Replyi so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post. atlest we needed this unity once more. PEACE
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:34 AM Whaoooooooooooooooooooooo 99.99percent of this post and coments are all true. i so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post. atlest we needed this unity once more. PEACE true talk my dear
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:08 AM maybe you just finished eating and you taking some tissue to the toilet, she will say if i see you enter that toilet ehen, no evening food for you for this house. na so you wan take go waste my food, why you no go shit before you eat ![]() ![]() Lady, did you know that this woman always say this; even in front of her friend...? Shit, I always feel so embarrassed. She still say it even till today. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:34 AM Whaoooooooooooooooooooooo 99.99percent of this post and coments are all true. i so much love NP for this Thank's @Hopea for the love you shared with us through this post. atlest we needed this unity once more. PEACE Yes o....Hopea did a great job. Enough of love this and love that abeg. Oya make we contribute the way African American talks to their kids as well..... ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 12:04 AM hahahahhaah ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Beauti4 on 16-04-2012 01:03 AM Lady, did you know that this woman always say this; even in front of her friend...? Shit, I always feel so embarrassed. She still say it even till today. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my brothers are found of doing this ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Beauti4 on 16-04-2012 01:05 AM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i even don dey tell my pinkin some of dis tins sef ![]()
| |||||
mum to child Reply....see e mouth, mummy i want ice cream ![]() ![]() u no see your papa for dear abi i remeber bank or make i go thief? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 14-04-2012 09:22 PM tell us how rich mum dey yarn ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Mom: Hey u come here. What r u doing with that smelling thing? Daughter: ehn...mom she is my friend o...and she never smells. Mom: common shut that your mouth, huh, did she looks like your class? Let me see u around that good for nothing girl again. where is your brother? Mom's friend: Na wa for this your daughter o... she is gettin skinnier by the day. Mom: Abeg help me, she still remain the same even though she eats a whole chicken, fried rice, pure orange juice with salad. I don't know what else to feed her again. Mom's friend: Maybe she is natural born-model. (both laughed...) Mom: yes o... u can say that again. And if she becomes a model, pple will know that she is the daughter of Nneka Nwosu.
| |||||
Quote from: Beauti4 on 14-04-2012 06:02 PM I have told you several times to stop gallivanting around with those foolish friends of yours and do something productive. na face me,i face u don born u ,, Woman talk to your daughter, warn her b4 I lose my only temper on her. You are an idiot. So bcos you have grown wings u think u can talk to me anyhow huh. Nonsense. Abeg get out of my sight.
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 01:12 AM mum to child hmmmmmmmmm..I C ....see e mouth, mummy i want ice cream ![]() ![]() u no see your papa for dear abi i remeber bank or make i go thief? ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sarah555 on 16-04-2012 01:12 AM mum to child hmmmmmmmmm..I C ....see e mouth, mummy i want ice cream ![]() ![]() u no see your papa for dear abi i remeber bank or make i go thief? ![]() ![]()
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Moment A Man Stole iPhone 14 Pro Max & Samsung Phone While Salesgirls Were in Deep Sleep
IPOB Leader, Nnamdi Kanu Clears The Air On His Role in 2020 #EndSARS Protest
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest