If I slap you, you go think say na house fall for your head...... Why you dey look me as if to say I be visitor for house...... Just continue o, your papa go hear am...... LMAO!!! Posted: at 15-04-2012 04:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ecto at 15-04-2012 04:59 AM (13 years ago) (m) Is that all? How about poster you have time? Posted: at 15-04-2012 04:59 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
MaloGee at 15-04-2012 08:12 AM (13 years ago) (m) Dont let all this small small boyz in neibourhood see your PANT child- mom where is my meat, common eat food meat is for the elders Posted: at 15-04-2012 08:12 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
omegakay at 15-04-2012 09:39 AM (13 years ago) (m) dad: now you de go stay for dormitory, remember who child you are, no bring shame to me and ur mother. dont take anything wey no bi your own mom: i see now that we have two masters in this house so everybody should start feeding and taking care of him/herself Posted: at 15-04-2012 09:39 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
PSGOMBWER at 15-04-2012 10:42 AM (13 years ago) (m) Child mom give me some to eat, Mom go look for woman we born we no de eat because she get pikin if you find one come take You say you no go hear word abi? you go hear by force na your body go tell you Child- mommy dem say make we buy two pencil if not make we no come school monday. Mom- your teacher e be like say something de worry am for head watin u need 2 pencil for u want write to the whole world Child come back home with new things. Mom come where do u get this u don de work for somewhere, ehnnn the day u go pay that boy de come oo Gilr always talking to too many boys. Mom come u no de shame people go de look u like ashawo today james, 2moro tunde my hand no de ooo children of now adays don spoil oo Child do something bad Mom says i go show u say na me born u today. small pikin we climb 200 stories building before i see lagos. mommy go sit down to see am Child do something bad to some one older. Mom no be your fault na wall fall for small goat to climb Posted: at 15-04-2012 10:42 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
aso4life1 at 15-04-2012 11:00 AM (13 years ago) (m) na my own be dis ,
if you kiss a boy, you go get belle, don't talk to a stranger, dem fit turn you to yam or goat make you finish food first before eating meat,
your mate must not beat you and come back home without making an attempt to fight back, if you come back home without fighting back, no be me born you.
when I was in school, I was the best student, na me dey carry first
if you disturb the house, na ojuju calabar go come carry you go
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 15-04-2012 11:00 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
wilat at 15-04-2012 11:05 AM (13 years ago) (f)
i love me Posted: at 15-04-2012 11:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Yakuzia at 15-04-2012 11:11 AM (13 years ago) (m) God bless u Mum Posted: at 15-04-2012 11:11 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
aso4life1 at 15-04-2012 11:11 AM (13 years ago) (m) lertipha why you change your name nowwww, how you dey?
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 15-04-2012 11:11 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
PSGOMBWER at 15-04-2012 11:22 AM (13 years ago) (m) Child mom give me some to eat, Mom go look for woman we born we no de eat because she get pikin if you find one come take
You say you no go hear word abi? you go hear by force na your body go tell you
Child- mommy dem say make we buy two pencil if not make we no come school monday. Mom- your teacher e be like say something de worry am for head watin u need 2 pencil for u want write to the whole world
Child come back home with new things. Mom come where do u get this u don de work for somewhere, ehnnn the day u go pay that boy de come oo
Gilr always talking to too many boys. Mom come u no de shame people go de look u like ashawo today james, 2moro tunde my hand no de ooo
children of now adays don spoil oo
Child do something bad Mom says i go show u say na me born u today. small pikin we climb 200 stories building before i see lagos. mommy go sit down to see am
Child do something bad to some one older. Mom no be your fault na wall fall for small goat to climb
Posted: at 15-04-2012 11:22 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bonitabay at 15-04-2012 11:40 AM (13 years ago) (f) anytime a child is crying mom says if you want to die, die because, I have other children. Parable: if a piece of yam is out of a cooking pot,that does not make the rest of the yam in a cooking pot not being cooked. Posted: at 15-04-2012 11:40 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
HOPEA23 at 15-04-2012 11:43 AM (13 years ago) (f) na my own be dis ,
if you kiss a boy, you go get belle, don't talk to a stranger, dem fit turn you to yam or goat make you finish food first before eating meat,
your mate must not beat you and come back home without making an attempt to fight back, if you come back home without fighting back, no be me born you.
when I was in school, I was the best student, na me dey carry first
if you disturb the house, na ojuju calabar go come carry you go
Nice one
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE. Posted: at 15-04-2012 11:43 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shaunie at 15-04-2012 11:56 AM (13 years ago) (m) Rich mum always beg there kids,if the kids fail in the class,i will talk to ur teacher,they beg them to eat n pet them to sleep,promise them vacation to US,London during summer vacation. Posted: at 15-04-2012 11:56 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Na mouth wey woman get e take dey tok 2 e pikin,who use yash tok,na mess b dat... U c dis whyte hair 4 ma head?no b elubo(yam flour)pour put o,na Age!lwkmd Posted: at 15-04-2012 12:04 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
drybone at 15-04-2012 01:11 PM (13 years ago) (m) if u like run up and down, na dis house u go still come meet me today... Posted: at 15-04-2012 01:11 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
drybone at 15-04-2012 01:12 PM (13 years ago) (m) if na me born u, or na u born me we go know today.... Posted: at 15-04-2012 01:12 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
drybone at 15-04-2012 01:14 PM (13 years ago) (m) i think u say i no reach to born u...... Posted: at 15-04-2012 01:14 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
drybone at 15-04-2012 01:15 PM (13 years ago) (m) na mouth way person get e take dey talk to im pikin..... Posted: at 15-04-2012 01:15 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
PSGOMBWER at 15-04-2012 01:26 PM (13 years ago) (m) NA PRICK WE MAN GET NA HIM HE DE TAKE SLEEP WITH HIM WIFE I NO FIT GIVE U WATIN I NO GET FOOLISH PIKIN WANT KILL ME BEFORE MY TIME Posted: at 15-04-2012 01:26 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Familyman4 at 15-04-2012 01:50 PM (13 years ago) (m) Funny shit but is true...... Posted: at 15-04-2012 01:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |