Show Posts
Pages:
[1] 2
1  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: THE WRONG MAN on: 13-11-2008 11:20 AM
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 08:26 PM
Its sometimes not joke..we have to consiber those finbers....ahah wetin i dey type Grin
WHY YOU DEY ASK DAT KIND QUESTION ? NA YOU TYPE AND NA YOU STILL DE ASK QUESTIONS
next tyme check you mind set  abi you follow for the per-matures in the forum .....cheers
2  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / beer trobleshooting chart on: 13-11-2008 10:54 AM
SYMPTOM…FAULT…ACTION

Feet cold and wet.
Glass being held at incorrect angle.
Rotate glass so that open end points toward ceiling.

Feet warm and wet.
Improper bladder control.
Stand next to nearest dog, complain about house training.

3  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: FINE FINE GIRLS... on: 13-11-2008 10:44 AM
Quote from: naijaboy4u on 24-10-2008 10:52 PM
hello

baby girl wat up hi wat to make love with u
junky for your street you no fit chyke those ajekpako na here you wan shw case you talent see your mouth .....you want to make love nko... you wey dey logging only ihr in one full month ,,,,.... konji don kill ya ooo ''HE GOAT'' raiseto de power of two...chers
4  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: WARRI BOY on: 13-11-2008 10:32 AM
Quote from: grin_genius4lif on 12-11-2008 07:17 PM
Quote from: rezimero on 12-11-2008 06:58 PM
bros cool down for JESUS. no mind am. e wan fall waffi hand Grin Grin Grin Grin Grin

WAFFI...he be new product wey u dey promote?
O BOY NA TRUE TRUE say you never mature
see person wey de claim waffi boy ... you know were ABA dey talkless of warri no gree make i tell rukueweh say person de claim warri boy wey him be kpakororo .......cheers
5  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: STUPID QUESTION/ANSWERS on: 13-11-2008 10:19 AM
sure it quite interesting but one thing i wasn't sure of is that is it a recitation or a joke
pls am not discouraging u ... after all onyi9ja have been giving us good jpkes
suddenly she has turn to poems
WHY? Huh? Huh? Huh?
6  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SMALL SMALL ANIMAL on: 13-11-2008 10:09 AM
Quote from: methodman on 11-11-2008 07:09 PM
...our president sef na aboki o!...I know sey if them give am chance his own go worse...lol
Quote from: rezimero on 11-11-2008 05:00 PM
your joke no gel
junky... u call ya self rezmero or wetin, hoiw u caome get plenty bad bele like this .... u no de contribute any thing na only to the critisisze people na him u sabi....cheers
7  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AMERICAN PATROIT on: 12-11-2008 03:19 PM
Quote from: onyinyenaija on 11-11-2008 01:52 PM
Quote from: silencer on 11-11-2008 12:05 PM
no be small thing i agree grin_genuse
wetin the nurse see before she go draw that kind tatoo for her butt
and i think not only kissing the flag  and the bush i feel some other hing took plce like gabage-in and gabage_out maybe that was how the man got heal you know now
haven't you heard about ''segxwal healing''

silencer u sure say no be u be that Naija Patroit abi u call am American Patroit ... bcos as ur mouth dey for this joke u go dey sick wayo wayo sickness make nurse for come touch u..lol


onyinaija ....see name now, u wan yab me, at my age (47)years (na u sabi), u think sey konji go hold me sete i go the cure am  with the  nurse,
well i no get problem and konji is not my portion because i get 15 girl friend and 5 PETS, SOO u see all of them get their duties and dem de carry am effectively......
You say you be onyi9ja well na him be say you be SOCIAL  engineerwey the demolish every erection and conji .
come ooo u sure say no be you be the nurse ? I GO advice you make you ADVERTISE you talent fot vaijapals notice board for those wey get konji maybe you go make am before xmas
i kare no be yabiing
cheers
8  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / THE WRONG MAN on: 12-11-2008 03:02 PM
In a cocktail party, a lady said to another!!
please you are wearing your wedding ring on the  wrong  finger and hand',
Replied the other lady-:
                   ''sorry because i married the wrong MAN''

                                                     Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
9  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / WARRI BOY on: 12-11-2008 02:56 PM

A warri boy was asked by the teacher in the class one morning to spell plaintain!!!
He replied 
'' if you fry am na DODO,
If you fry the unripe na CHIPS,
If you roast am na BOLI,
   So he the ask the teacher wish one you want make i spell
 Roll Eyes Grin Grin Grin Grin Grin  cheers
10  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Ibo man like money on: 11-11-2008 04:15 PM
Quote from: gardner on 11-11-2008 03:53 PM
ibo man like money yet your poeple wey no like money no want leave the oil for the niger delta it is not their own . MONEY HATERS..... Embarrassed Lips Sealed-X

gardener i quite support you my broda
well i don see sha or make put  am like these i go find you boy friend ask am about the day wwey him no give you money how ya face the look like,
no wonda one musikcian song sing say  if i hussel my money you come follow me chop
am
well to all the ibo guys more kudos 2 u  aleast we the try hussel don't mind thwe ofenmanu people them

cheers
11  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: SMALL SMALL ANIMAL on: 11-11-2008 03:55 PM
bad belle ....easyooooo..... any how the aboki like make hi,m call am provided the madam undastands wetin him mean .....anyhow
cheers
12  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AMERICAN PATROIT on: 11-11-2008 03:42 PM
Quote from: grin_genius4lif on 11-11-2008 03:18 PM
Now i know say dem plan dat film...panty nurse and patient dem use style con do me i do you for inside the place Grin

O BOY , the gods are not to blame then who is to be B, IT IS A NATURAL THING ABI YOU NEVA HEAR ABOUT ONE MAN WEY WON DIE COM REMEMBER SAY HIM NEIGHBOR THE CHAS E HIM WIFE come come back to life ... the is  it
13  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: Meaning of ABCDEFG on: 11-11-2008 12:26 PM
hi onyi...
i must say  you deserve a chieftancy title because inibo land the don't joke that
i think i should say you seem to be a professor of men affairs
now come how many chykkers are on board that made u have such a broad experience ....
naughty girl
14  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: AMERICAN PATROIT on: 11-11-2008 12:05 PM
no be small thing i agree grin_genuse
wetin the nurse see before she go draw that kind tatoo for her butt
and i think not only kissing the flag  and the bush i feel some other hing took plce like gabage-in and gabage_out maybe that was how the man got heal you know now
haven't you heard about ''segxwal healing''
15  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / SMALL SMALL ANIMAL on: 11-11-2008 11:57 AM
Two aboki went to a resturant to have their lunch
so when the got there the made their different request
the first said madam gif me agusu(no blame them na egusi)  soup, while the second ordered for Afan soup.
Thte dishes where served , so the first aboki that requested for the egusi soup peeped into his broda's and lo and behold he saw some periwinkles(isam) inside and couldn't find any in his, he exclaimed
khayi madam ''i dey kweraz(broda na craze ooo) looku  you a put am for my boroda  for small small animal but you no put am for my own for small small animal, why i no do me as you do my brada kwalayhi.
i no fit laugh dat day , so periwinkle done turn to small small animal..... :'( Grin Grin Grin
16  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / AMERICAN PATROIT on: 11-11-2008 11:39 AM
An american patroit who was dying on a sick bed
said to the nurse on duty
 '' i wish i could kiss the american flag before i die,''
the nurse replied i have a tatoo of it on my butt, 
the man kissed it and said now please   turn let me kiss the bush

cheers
17  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: World's Stealing day on: 11-11-2008 11:09 AM
well all of una don yahn finish
if you ask rukuewe  for warri him ma go tell you say kpatakpata na draw say warri guys no dey fit carry last
until that  day, i no go leak my secret so that people no come reason put for my affair, because i won grab well well b/4 peoplpe go notice come begin dragg am with me

cheers
18  Forum / FunnyHub (Jokes + Comedy) / Re: GRASS NO DEY THERE? on: 11-11-2008 10:37 AM
well wetin all of una talk na how una take undastand the show abi na joke....
i no sey some people wey neva  even see a woman naked body go even talk like say dem sabi wetin guys de talk
all de same if u like u good, if u like kwanu make u bad but any thing u be for this life my broda's and sisy na for ur head
well my sister u have got some talent there whether na grass abi na bush all hole na hole for me oooo if e no de ssmall some guys go still talk say don't mind the face rather clear the engine

ccheers booo
19  Forum / Relationships & Romance / Re: DOES DISTANCE MATTER IN LUV on: 10-11-2008 01:22 PM
hellooooooo

io must put straight to everyone that distance could be a  barrier or it matters in a relationship no matter how solid it is,
these is my reason if you say you love someone or you are both really in love, the closeness really matters
because that's where you learn each other's ability of reasoning and understanding than when you 40km away and all you can do is talk on the mobile, atime when both of you  are to come together to stay you  find out that they might atart noticing something  that could be quite boring within themselves it could be the guy or the lady it'self, this is as a result of distance  and these boringness could lead to serious problem or break up if not properly handled
so it think distance could or really mattersin a relationship.....

cheers
20  Forum / Relationships & Romance / Re: Romantic text messages on: 6-10-2008 04:32 PM
if htere is anything that will make me cry it is the word IT IS OVA AND GOODBYE
instead of walking away why don't you heal my heart just one more tyme
how am i suppose tosay the word goodbye when it is not easy leting go
when the breeze of love blows you to my world,i thought it was the everlasting love but now it hurts me so much  and tells me how much it is gonna look like when you are not htere.....
Pages:
[1] 2