Toggle navigation
Gistmania Home
LATEST
HEADLINES
PHOTOS
FORUMS
NAIJAPALS
MENU
Photo Galleries
Login
Register
Show Posts
Pages:
[
1
]
2
3
4
1
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Scientific Description of a Woman
on: 14-02-2009 11:00 AM
9ice 1
2
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Drunkness no good
on: 29-12-2008 12:32 PM
DRUNKs
3
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Stolen Horse
on: 29-12-2008 12:29 PM
d guy use"OGBOJU"(threat).nice one bro
4
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Top 50 Oxymorons
on: 27-12-2008 01:39 PM
u are really silly.e be like say u be mushin boy bcos dat name sounds mushin
5
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: short classics
on: 27-12-2008 01:22 PM
HOWMUCH,how much did u get 4 typing this.if hand dey scratch u ,make u go play wit toy.i tire 4 una ooooooooooooooo.wetin una dey take this place 4 sef
6
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Phone call
on: 27-12-2008 01:09 PM
onyi,if i knew she was callin,i would have quickly picked it knowing the kind woman she be
7
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: MERRY CHRISTMAS AND HAPPY NEW YEAR
on: 25-12-2008 06:52 PM
babaa swaga,noyhin do u .from me 2 naijapals members.
8
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Country Club Genie
on: 25-12-2008 06:50 PM
mumu husand
9
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Organic Vegetables
on: 25-12-2008 06:38 PM
this is dry bro
10
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Dating vs. Married
on: 25-12-2008 06:31 PM
tue talk my bother
11
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Blonde Helicopter Pilot
on: 25-12-2008 06:22 PM
nice joke,grin genius na saddist
12
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Five Secrets to a Great Relationship
on: 25-12-2008 06:12 PM
i am all 4 too
13
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: THAT'S NOT GOING TO WORK!
on: 23-12-2008 07:24 PM
dosn't matter provided,its still funny.let's ncourage ourselves
14
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: HOW OLD AM I?
on: 23-12-2008 07:21 PM
d way u guys dey hail her,her head go swell burst 1 of these days
15
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: HER BODY'S A TEMPLE
on: 23-12-2008 07:17 PM
even if u dey yankee,it doesnt mean u can rub it on our faces.dry joke
16
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Phone call
on: 23-12-2008 07:07 PM
segxi,na u go answer ma call wey come run me down?GOD don catch u
17
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: who would make a great pornstar: D'banj, 2face, Ikechukwu
on: 23-12-2008 07:02 PM
na simple question d guy ask
18
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Women's Point System
on: 23-12-2008 06:56 PM
wen next u come across a story like dis,dont just copy and paste,try reshuffle.TOO LONG
19
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: HAHAHAHA, YEHHH OBJ DEY ALABA OOOOO
on: 23-12-2008 06:47 PM
all of u dey abuse my bet friend supposed uncle.i go tell am.i know una names,no beg me oooooo
20
Forum
/
FunnyHub (Jokes + Comedy)
/
Re: Cock a doodle do
on: 23-12-2008 06:40 PM
haha,ur name say u be the second version of somebody else,try be urself,maybe u will type something betta
Pages:
[
1
]
2
3
4