join u in passing
A good apology has three parts:1 I'm sorry. 2 It's my fault. 3 What can I do to make it right? Posted: at 13-02-2009 05:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 13-02-2009 05:47 PM (15 years ago) (m) na me and you dey go the same place? shuo! i tire o.... me idey go my house. yu go still follow? Posted: at 13-02-2009 05:47 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 13-02-2009 07:04 PM (15 years ago) (m) Nc
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-02-2009 07:04 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amaranzelu at 13-02-2009 07:55 PM (15 years ago) (f) gwhy talk somethin abi u no undastand wetin d person write? Posted: at 13-02-2009 07:55 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 13-02-2009 08:48 PM (15 years ago) (m) Abeg na by force 2 talk? Leave me alone o, i say i no do abi na by force?
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-02-2009 08:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amaranzelu at 13-02-2009 09:03 PM (15 years ago) (f) u must do oooooooooo i neva taya Posted: at 13-02-2009 09:03 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 13-02-2009 09:10 PM (15 years ago) (m) Ok wait mak i go buy rain coat na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-02-2009 09:10 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
amaranzelu at 13-02-2009 09:21 PM (15 years ago) (f) u don buy cos i dey wait Posted: at 13-02-2009 09:21 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Gwhy at 13-02-2009 10:15 PM (15 years ago) (m) Oya open mak i ...
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 13-02-2009 10:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
HIGHD at 14-02-2009 11:00 AM (15 years ago) (m) 9ice 1 Posted: at 14-02-2009 11:00 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
u don buy cos i dey wait
watin dey worry 2 of una if una wan do anything na here be the place to do am.. Posted: at 15-02-2009 03:41 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lolzzx
"Too often we underestimate the power of a touch, a smile, a kind word, a listening ear, an honest c Posted: at 15-02-2009 08:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kido123 at 16-02-2009 10:03 AM (15 years ago) (m) u must do oooooooooo i neva taya
am i invited? i dey carry my own raincoat waka... Posted: at 16-02-2009 10:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
size1 at 16-02-2009 11:58 AM (15 years ago) (m) u must do oooooooooo i neva taya
una no go spoil me 4 dis forum, wetin una wan do? no extra room here oooo Posted: at 16-02-2009 11:58 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin this people wan do for my territory... i go dial 999... ehenn!! size 1 na ur pix be dat... i just wan know cos for the other pix u no fat na... Posted: at 19-02-2009 04:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wetin this people wan do for my territory... i go dial 999... ehenn!!
size 1 na ur pix be dat... i just wan know cos for the other pix u no fat na...
lol...na pizza..in eat..over night the thing con make am fat.. Posted: at 20-02-2009 02:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na dat ur pizza wey em eat? Posted: at 21-02-2009 11:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na dat ur pizza wey em eat?
lol....na im ooo..im say make them cut am to 7pcs..so that in go fit belle full.. Posted: at 22-02-2009 02:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 22-02-2009 03:08 AM (15 years ago) (m) Hmmm
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 22-02-2009 03:08 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Gwhy at 22-02-2009 03:10 AM (15 years ago) (m) u must do oooooooooo i neva taya
una no go spoil me 4 dis forum, wetin una wan do? no extra room here oooo wetin concern u inside na. Mak u go find ya own kokolet 4 front na.
Be the change u want 2 c in d WORLD Posted: at 22-02-2009 03:10 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |