Make una read this list o. E don reach time wey we, as origina Niaja peoples go stop to dey use abreviations like LoL, LMAO, LMAOROTF, BRB, WAS, etc etc. When we fit dey use abreviation for our own exceptional street lingua.
why?
1. your at work and your chattin, no amount of spyware and things go bother you, u go still fit yab your boss NS(nothin spoil) whilst u still dey answer the mugu YB (Yes Boss).
2. Since our slangs are non-tribal, who knows, maybe this will furthher foister the bond one a ONE NAIJA, especially since its written and thus there's no chance of Danjuma pronouncing anything hillariously.
3. Hey, why not, I'm sure it'll be fun learnin and more fun indoctrinating others too.NLT (I shant translate this). As my brother Prince would say; Is a hell of Lingua.
So peoples, LGT!
1. LWKM - Laugh wan kill me 2. LWKMD - Laugh wan kill me die 3. MIDG - make i dey go 4. WGYL - we go yarn later 5. IGA - I gbadun am 6. ICS - I can't shout 7. DJM - Don't jealous me 8. WBDM - Who born d maga 9. UDC - U de craze 10. NUS - Na u sabi 11. WSU - who send u 12. OSABZ - over sabi 13. ITK - I too know 14. WDH - wetin dey happen 15. NDH - nutin dey happen 16. FMJ - free me jo 17. BBP - bad bele people 18. HUD - how u dey 19. WKP - waka pass 20. BBG - baby girl 21. KKL - Kokolette 22. MML - mamalette 23 GFF- Gbono fe le fe le (e.g., she GFF) 24. NTT - Na true talk 25. IKU - It koncain u? 26. NDM - no dull me 27. LGT - let's goo there 28. IFSA - I for slap am 29. IGDO - I go die o 30. YB - Yess boss 31. NLT - No long thing 32. 2GB - 2 gbaski (e.g., the song 2GB!) 33. CWJ - carry waka jorh 34. WBYO - wetin be your own 35. U2D - U 2 do 36. U2DV - U 2 dey vex 37. MKG - maka gini? 38. WSDP - who send dem papa 39. INS - i no send 40. INFS - i no fit shout 41. WWY - who wan yarn 42. NBST - no be small thing 43. NWO - na wah oooooo 44. NMA - no mind am 45. MIHW - make i hear word 46. NBL - no be lie 47. NB? - na beans? 48 wd - wetin dey 49. UNGKM - u no go kill me 50. o2s - omo 2 sexy 51. SOS - Somebody Over Shoulder