Be advised "do not open" DANGER (Page 7)

Date: 07-04-2010 10:13 am (14 years ago) | Author: Tity MOMOH
1 ... 4 5 6 [7] 8
- itmomoh at 15-06-2010 12:04 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: frenzeecool_08 on 15-06-2010 10:53 AM
Not funny, a waste of time reading this post

e b lik say u chop witch, abi i ask 4 ur opinion?
Posted: at 15-06-2010 12:04 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- get2prochrist at 15-06-2010 12:42 PM (13 years ago)
(m)
Itmomoh na now i understand ur joke.
Posted: at 15-06-2010 12:42 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sekola4love at 15-06-2010 12:47 PM (13 years ago)
(f)
u dey mad 4 head
Posted: at 15-06-2010 12:47 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- bello93 at 15-06-2010 04:18 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.
Posted: at 15-06-2010 04:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- cutekay at 16-06-2010 11:37 AM (13 years ago)
(f)
lol...good one..
Posted: at 16-06-2010 11:37 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- ironlady at 16-06-2010 12:26 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 15-06-2010 08:35 AM
Quote from: ironlady on 14-06-2010 12:31 PM
AND DIS IS STYLLL AS LAME AS -----BESIDEEESSS CANT SEE NO DANGER!BUH UR PIX SCARE ME(NO OFFENSE)

ooohh sorry, den close ur eyes


 Angry Sad Sad Sad :'( :'( Grin
Posted: at 16-06-2010 12:26 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:38 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: get2prochrist on 15-06-2010 12:42 PM
Itmomoh na now i understand ur joke.

thnk u ooo, more kpomo to ur egusi
Posted: at 21-06-2010 02:38 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sekola4love on 15-06-2010 12:47 PM
u dey mad 4 head

no but u get cancer of the eye n brain, pls go c ur carpenter lol
Posted: at 21-06-2010 02:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:44 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: bello93 on 15-06-2010 04:18 PM
Quote from: itmomoh on  7-04-2010 10:13 AM
wetin i tell u, i say make u no open, eh, y una no dey hear word, una dey craze for yansh abi somtiN chuk una 4 head, wetin dey do una sef.  well una get luck say i no dey vex 2day if nt, i 4 chuk hand 4 una eye, yeye pinkin. Nonsence. LOL
u don take alomo join weed abi,before u carry fowl head.

ahhh hw u take kn sef, abi u b witch? ooo i don 4get we bn dey take d tin 2geda
Posted: at 21-06-2010 02:44 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 21-06-2010 02:47 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
Posted: at 21-06-2010 02:47 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- cutekay at 22-06-2010 01:12 AM (13 years ago)
(f)
Quote from: itmomoh on 21-06-2010 02:47 PM
Quote from: cutekay on 16-06-2010 11:37 AM
lol...good one..
thks jo
ur welcum...
Posted: at 22-06-2010 01:12 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- brizio at 22-06-2010 02:00 AM (13 years ago)
(m)
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke
Posted: at 22-06-2010 02:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sanya01 at 22-06-2010 02:33 AM (13 years ago)
(m)
c ur head!!! na wetin u lyk bdis
Posted: at 22-06-2010 02:33 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- sunme at 22-06-2010 06:53 AM (13 years ago)
(m)
ehm hahaha i'm lafin my happiness out
Posted: at 22-06-2010 06:53 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:15 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: brizio on 22-06-2010 02:00 AM
why u dey welcome
u wey just show
no b even u get the joke

wetin com concern u, abi u wan... ?
Posted: at 22-06-2010 11:15 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 22-06-2010 11:18 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...
Posted: at 22-06-2010 11:18 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Reahme at 23-06-2010 02:30 PM (13 years ago)
(m)
It makes no meaning to me man
Posted: at 23-06-2010 02:30 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- sanya01 at 23-06-2010 02:33 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin
Posted: at 23-06-2010 02:33 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:46 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Reahme on 23-06-2010 02:30 PM
It makes no meaning to me man

hw e go mean anytin to u wen be say u b newbie, u still b small pinkin, d joke na 4 big pinkin
Posted: at 24-06-2010 08:46 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- itmomoh at 24-06-2010 08:47 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: sanya01 on 23-06-2010 02:33 PM
Quote from: itmomoh on 22-06-2010 11:18 AM
Quote from: sanya01 on 22-06-2010 02:33 AM
c ur head!!! na wetin u lyk bdis

my head... wetin do d head? d head fine na but unlike ur own well black lik chacoal so...

e b lyk sey slip dey catch u
 Grin Grin Grin

hw u take kn sef? but i don wake up sha, so make u go sleep
Posted: at 24-06-2010 08:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 4 5 6 [7] 8