hate letter (Page 3)

Date: 16-04-2012 4:47 pm (13 years ago) | Author: omachi chummyli
1 2 [3] 4 5
- ANELEEVEREST at 20-04-2012 08:23 PM (13 years ago)
(m)
u cripple
Posted: at 20-04-2012 08:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 20-04-2012 08:43 PM (13 years ago)
(f)
U mean u cripple?

Posted: at 20-04-2012 08:43 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 02:26 AM (13 years ago)
(f)
arr Chummy dis 1 dey long..hw i go take read am na
okies make i try

Posted: at 21-04-2012 02:26 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- at 21-04-2012 11:18 AM (13 years ago)
no need to read am just scan am then insect am inside your brain ,
 then you download for that your brain,wey .......make i no talk  Grin .
Posted: at 21-04-2012 11:18 AM (13 years ago) |
Reply
- chummyli at 21-04-2012 12:19 PM (13 years ago)
(f)
Shydaimma abeg try
Emejuru na u knw

Posted: at 21-04-2012 12:19 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 03:58 PM (13 years ago)
(f)
heheee i go try

Posted: at 21-04-2012 03:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 21-04-2012 05:52 PM (13 years ago)
(f)
Abeg do fast so u go comment naaa

Posted: at 21-04-2012 05:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 05:54 PM (13 years ago)
(f)
i dey read am

Posted: at 21-04-2012 05:54 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 21-04-2012 06:32 PM (13 years ago)
(f)
fast naa

Posted: at 21-04-2012 06:32 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 06:39 PM (13 years ago)
(f)
na so i dey do na

Posted: at 21-04-2012 06:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 21-04-2012 08:01 PM (13 years ago)
(m)
see them  Roll Eyes ,
i waka pass
Posted: at 21-04-2012 08:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 21-04-2012 08:51 PM (13 years ago)
(f)
u again?

Posted: at 21-04-2012 08:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 21-04-2012 10:52 PM (13 years ago)
(f)
he no well

Posted: at 21-04-2012 10:52 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 11:11 AM (13 years ago)
(m)
una no well atall ,make una enter yaba left .
na waka i just dey waka dey go  Angry
Posted: at 22-04-2012 11:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 22-04-2012 05:30 PM (13 years ago)
(f)
 Angry Angry

Posted: at 22-04-2012 05:30 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 05:32 PM (13 years ago)
(m)
see your face like fufu 70 years old  Tongue
na waka i dey waka dey go  Grin
Posted: at 22-04-2012 05:32 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 22-04-2012 05:36 PM (13 years ago)
(f)
dis boi sef na wa for u o

Posted: at 22-04-2012 05:36 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 05:43 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked  Shocked that one na understatement ,
this little girl you no dey fear .
well i waka dey go. Angry
Posted: at 22-04-2012 05:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 212intentions at 22-04-2012 05:51 PM (13 years ago)
(m)
mk i waka pass fast fast ..... *wey my boxers sef* Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-04-2012 05:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- wakawaka247 at 22-04-2012 06:01 PM (13 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 22-04-2012 06:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5

Featured Discussions