i know Posted: at 17-04-2012 07:13 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 17-04-2012 07:15 PM (13 years ago) (m) una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this
when u go stop this your coffee sef,,too much coffee dey kill dick oooo.every time coffee comot form nose..soon na from your eyes e go comot ... Posted: at 17-04-2012 07:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
true talk the person must arrange well. Posted: at 17-04-2012 07:17 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chimax33 at 17-04-2012 07:18 PM (13 years ago) (m) to hell with ur fcuking coffe all the time na so so coffe u dey drink mugu one dey e go commot from ur eyes.
EM DEY MIX EM WEED TOO HAHAHAA Posted: at 17-04-2012 07:18 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dick nwanne how far, this people dey kill theirselve here bcos of our fine fine guls ooooooooooo. Posted: at 17-04-2012 07:22 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 17-04-2012 07:23 PM (13 years ago) (m) haaa i no dey move with all this cry cry hungry boyz wey dey complain abt the list  long time man ,,,,,,,,hop yu celebrated ur easter with style .........(big boys way) yeah KB, the easther went well,,,,,,big boys way-yu know na-no small boy 4 igbo land--osha Posted: at 17-04-2012 07:23 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cadanre at 17-04-2012 07:24 PM (13 years ago) (f) Inyamiri sabi business ooo. Na so dem sell deir daughters, later the daughters will engage into baby breeding for sale. Business at its peak. UP BIAFRA!
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 17-04-2012 07:24 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the guy na idiot na only coffe e de take, how u dey brother before i go forget. Posted: at 17-04-2012 07:26 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 17-04-2012 07:26 PM (13 years ago) (m) make him join white powder too Posted: at 17-04-2012 07:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
make him join white powder too
hhahhahah u na typical Aba Man Posted: at 17-04-2012 07:28 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 17-04-2012 07:28 PM (13 years ago) (m) d*1*ck nwanne how far, this people dey kill theirselve here bcos of our fine fine guls ooooooooooo.
obama whatsup.how are u ..mayern ,o v, 5 real madrid.how u see nah.. Posted: at 17-04-2012 07:28 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
cadanre at 17-04-2012 07:29 PM (13 years ago) (f) make him join white powder too
Shut up! Olodo....
IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA Posted: at 17-04-2012 07:29 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
the guy na idiot na only coffe he sabi drink fbi wey dey always stop by to say hi maybe e don die na this idiot coffe master come replace am, how u dey brother before i go forget. Posted: at 17-04-2012 07:29 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dickman2 at 17-04-2012 07:30 PM (13 years ago) (m) u sharrrrrrrrrrrrap there ...u said u are for free.. Posted: at 17-04-2012 07:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Shut up! Olodo....
powder no cost na...y d vex Posted: at 17-04-2012 07:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
the guy na idiot na only coffe e de take, how u dey brother before i go forget.
my brother i dey bem i don tire for dis caffe oo Posted: at 17-04-2012 07:31 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dickman2 at 17-04-2012 07:32 PM (13 years ago) (m) cioa cara come stai Posted: at 17-04-2012 07:32 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
interpo77 at 17-04-2012 07:33 PM (13 years ago) (m) bia u be nyarinya abi aboki?i never see any massage from u that tells/show ur maturity Posted: at 17-04-2012 07:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dick nwanee u know sey na bayern land i dey so i no support u laylay. Posted: at 17-04-2012 07:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
interpo77 at 17-04-2012 07:37 PM (13 years ago) (m) hhahhahah u na typical Aba Man
hmmmmm, ur bullet nearly but nearly can not kill a bird, next attempt Posted: at 17-04-2012 07:37 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |