Happy sunday ooooooo




Posted: at | |
Quote from: henrynk10 on 22-04-2012 06:32 PM omalicha nwa happy sunday? Happy sunday ooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
u self u bad too u no see where u put ur hand like sey u wan open the thing. Reply
| |||||
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 06:28 PM so which topic na u wan start??? how to climb table abi na sofa or d real bed sef LAP DANCING AND STRIP TEASE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: open_reality on 22-04-2012 06:30 PM Here's some for you. AM NOT EATING TNX ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 06:36 PM HAHAHAA U NO TRUST UR PEOPLS BUT HELP I WAN RENDER OOO hmmmmmmmmmmmmmmmmmmm ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 212intentions on 22-04-2012 06:40 PM oya you too , lure me with ur Mouth na U NO DEY MY CLASS, STICK TO OPEN-REALITY ![]() ![]() ![]()
| |||||
What a shame.. but kelly likes looking for trouble, journalist talk shit its theire job Reply
| |||||
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 06:36 PM EWU CATTERPILLAR NA DAT GO CATERPILLAR UR WRIST IDIOT.... AS D WRIST DON BEND SO NA TO TOUCH EN I GO FALL YAKATA...
| |||||
abeg i dey return am back to u sharp sharp u wan kill me which kind meat be this, dog meat mix with rat haaaaaaa god na for ur hand i dedicate my life. Reply
| |||||
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 06:45 PM U NO DEY MY CLASS, STICK TO OPEN-REALITY ahahn...... dt one na bad teacher joOr ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 06:42 PM u self u bad too u no see where u put ur hand like sey u wan open the thing. STAY IN UR WHITE HSE, DONT PUT MOUTH FOR MY YANSH OK
| |||||
abeg i dey return am back to u sharp sharp u wan kill me which kind meat be this, dog meat mixed with rat haaaaaaa god na for ur hand i dedicate my life. Reply
| |||||
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 06:42 PM LAP DANCING AND STRIP TEASE WHATTTTTTTTTTTTTT! HAHAHAAA YES NOW U COME IF NA LIKE THIS WHY WE GO DEY FIGHT NA MORE MORE MOREEEEE ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chimax33 on 22-04-2012 06:46 PM NA DAT GO CATERPILLAR UR WRIST IDIOT.... AS D WRIST DON BEND SO NA TO TOUCH EN I GO FALL YAKATA... SEX SLAVE.
| |||||
Quote from: Maggiecube on 22-04-2012 06:45 PM U NO DEY MY CLASS, STICK TO OPEN-REALITY Really? ok, got the message. ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 06:47 PM abeg i dey return am back to u sharp sharp u wan kill me which kind meat be this, dog meat mix with rat haaaaaaa god na for ur hand i dedicate my life. GLUTTON, CHOP CHOP DON KILL U, LAUGHINGGGGGGGGG
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 06:47 PM abeg i dey return am back to u sharp sharp u wan kill me which kind meat be this, dog meat mix with rat haaaaaaa god na for ur hand i dedicate my life. AHAHAAAAA I GO DIEOO OBAMA WAN KILL ME WIT LAFF ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
then u change it and stop tempting people Reply
| |||||
abeg i don X.... this afternoon is weird -_- Reply
| |||||
Quote from: ObamaGermany on 22-04-2012 06:49 PM abeg i dey return am back to u sharp sharp u wan kill me which kind meat be this, dog meat mixed with rat haaaaaaa god na for ur hand i dedicate my life. hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha why na OBAMA??? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() KINDLY IGNORE ANY TYPING ERROR, IT'S CALLED SLIP OF FINGER. ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)