
you sick so, look at his head now ? like a drum
Posted: at | |
Quote from: toibeli on 21-04-2012 05:19 PM Na lie that boy no be Emake, na Tijanni your junior brother ![]() you sick so, look at his head now ? like a drum
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: ROYAlPRINCE77 on 21-04-2012 04:37 PM WHAT GOD JOINS TOGETHER LET NO MAN OR WOMAN PUT ASUNDER...... EVEN NAMETALKAM AND HIS MEMBER,ANYWAY THE GUY IS SWIMMING IN THE POOL OF CASH RIGHT WITH A LEGAL PAPARS AS WELL AND THAT IS HOW IT USE TO BE SOMETIMES IN ABROAD AND IF YOU DOUBT IT COME AND SEE WHAT IS HAPPENING HERE. CONGRATULOBIA MY GUY Dont mind them jare YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Quote from: Solidstonez on 21-04-2012 08:43 PM were you know am from ![]() ![]() ![]() ![]() for Enugu na
| |||||
Quote from: JalanJalan on 21-04-2012 05:22 PM UNA DEY TALK TO EUROPEAN CITIZEN SO...., MAKE UNA DEY GIVE AM RESPECT WELL WELL......, UNA NO BE THE SAME CLASS AGAIN OOOOOO, THE KPALI WEY HIM GO BEGIN USE NOW ENTER LIGHT PASS THAT GREEN HARD COVER WEY UNA DEY USE!!!!!!! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Gbam u re right my guy ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Ok ooooooooo! Happy marriage life. Replyremember is for ever o
| |||||
Quote from: Khalifa89 on 21-04-2012 07:19 PM One thing i never still understand bi say why people go dey talk any how here, Non of una know wetin all this boys dey go thru for naija and how their family dey take chop for house, If this same boys come meet una for office say dem get business ideas but lack funds, How many of una to even let them talk before una to ask dem out of the office??? How many of una don see suffer as this boys don see suffer? Una dey form say na una holy pass.. The only thing i see here na boys way to survive for street and nothing bad inside... well said my dear YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
Quote from: Khalifa89 on 21-04-2012 08:20 PM Boys dey find way to live better life comot for street and help their family because una no go help them if them come meet una for help una dey here dey talk any how, Na today Naija boys begin marry old oyibo for paper or to collect small owo from the old woman, I know boys for Germo when don run this thing for 90'S then divorce the oyibo after them don collect their passport, relocate go Canada or Ame dey live their normal life now with their Germo passport. they dont know anything ,na just to dey their and comment rubbish, YESTERDAY IS HISTORY ! TOMORROW IS MISTERY ! TODAY IS A GIFT.
| |||||
I no blame any of them, they guy go get him kpali but him go lick plate tire hehehehehe Reply![]()
| |||||
Dem use Oyibo take swear 4 una. D bobo even bab Galla hair cut ok. Reply
| |||||
rubbish Reply
| |||||
Quote from: orjiwolo on 21-04-2012 09:57 PM I no blame any of them, they guy go get him kpali but him go lick plate tire hehehehehe Guy forget washing plate, I don date white babes and don even live with one for months, When you know yourself oyibo babe no go tell you to wash plate, Na when you bring yourself down oyibo go ask you to wash plate, And the way this marriages dey come up everytime i believe say na arrangee marriage, And them dey pay this women to get visa to enter get kpali and after some time divorce the woman, Case close... ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ
| |||||
Naija guys eye don red oo ReplyLOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
| |||||
Quote from: JalanJalan on 21-04-2012 07:31 PM WHAT DO YOU EXPECT? ![]() ![]() ![]() I see i love me
| |||||
Not again!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
If you're outta Naija, you'll know why our guys do this. Reply
| |||||
Hmm Replyi love me
| |||||
This 1 even fine small na. Reply1daful Is a Blessed Child..
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)