




lmaoooooooooooo! How the hell do you expect him to knee down for you?? U dey mad

Posted: at | |
Quote from: bilol on 11-04-2009 11:15 AM toks how u take know? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() lmaoooooooooooo! How the hell do you expect him to knee down for you?? U dey mad ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
sammy u sef dey craze,u better dont make me give u some strokes of koboko Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: bilol on 11-04-2009 11:24 AM sammy u sef dey craze,u better dont make me give u some strokes of koboko ![]() ![]() to cry don dey hungry u as i see u so...this na Easter we dey ooo. i go wound u oo Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u no fit Reply
| |||||
I don't want to commit murder...just waka pass! ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
ok i hold u for trousers,wetin u fit do Reply
| |||||
Quote from: bilol on 11-04-2009 11:49 AM ok i hold u for trousers,wetin u fit do i ignore you...cos i no wan kill Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
u for touch me na,make u come c as i go break bottle for ur head abi? Reply
| |||||
Quote from: bilol on 11-04-2009 11:56 AM u for touch me na,make u come c as i go break bottle for ur head abi? i still ignore u. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
me sef don ignore u,i dey go my frends wedding,make u take care of d forum ooooo Reply
| |||||
Na you sabi go jor!!! ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
ehhhhhhhhhhh,u go miss be dat ooo!!!!!!!! me sef leave u waka jor!!!!!! Reply
| |||||
I no dey miss you jor!!! carry your erim dey go Reply![]() ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
ehhhhhhhhhhhhhh i dey carry am go jor!!!!!!! Reply
| |||||
Then wat the hell are you still waiting for Reply![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
no cry bcos i wan comot ooooo :'( :'( Reply
| |||||
Who is crying??? ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
You!!! Reply![]() ![]() <a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! ![]() ![]()
| |||||
passing...CBEEEE....SAMMMYYYYYYYYY..whats up guys...wey VIV Replyu've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 11-04-2009 01:37 PM passing...CBEEEE....SAMMMYYYYYYYYY..whats up guys...wey VIV DIPLOOOOOOOOOOOOOOO... I'm not fine............I'm missssssssssssssing My Vi How are you? Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos