moriztuos at 9-05-2012 09:29 AM (13 years ago) (m) THEY BOTH MUST B MAD PERIOD!!! Posted: at 9-05-2012 09:29 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
steveoneal at 9-05-2012 09:32 AM (13 years ago) (m) HAHAHAHAH; THE WOMAN FEAR POVERTY;;I NO BLAME AM;; INDIA POVERTY PASS THE ONE OF A PERSON WEY HIN MONEY RITUAL BACKFIRE;;;; BUT SHE CAN AS WELL USE CONRACEPTIVE;; INSTEAD OF THE RUBBER SHOWS NOW;;; Posted: at 9-05-2012 09:32 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Idbabe at 9-05-2012 09:37 AM (13 years ago) (f) haaahaaaaa,u know naaa cos if u no de homely,i go divorce uoooo.
U no get money, na my money u want just like dis man the woman wants to divorce so. Go ur way wen u make good money u fit come back. gbam Posted: at 9-05-2012 09:37 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
SPAR-G at 9-05-2012 09:41 AM (13 years ago) (m) dem no go born b4, abi no b watin go bring children come dis world b dat thing. dat judge is a suspect Posted: at 9-05-2012 09:41 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
skysure at 9-05-2012 09:50 AM (13 years ago) (m) na them sabe ooooo
she no get sense.... na asewo se wan dey do Posted: at 9-05-2012 09:50 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
imoc at 9-05-2012 11:31 AM (13 years ago) (m) u sure said the woman no be winchy dey worry am Posted: at 9-05-2012 11:31 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
skysure at 9-05-2012 11:44 AM (13 years ago) (m) im sure say dem dey follow am frm in village Posted: at 9-05-2012 11:44 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
smile77 at 9-05-2012 12:19 PM (13 years ago) (m) fire down Posted: at 9-05-2012 12:19 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
smile77 at 9-05-2012 12:35 PM (13 years ago) (m) wahala dey Posted: at 9-05-2012 12:35 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Maggiecube at 9-05-2012 12:42 PM (13 years ago) (f) Reply |
whatever! dat is dere business not mine Posted: at 9-05-2012 01:01 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
skysure at 9-05-2012 01:05 PM (13 years ago) (m) whatever! dat is dere business not mine
u re right babby na der problem b dat Posted: at 9-05-2012 01:05 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mats at 9-05-2012 02:58 PM (13 years ago) (m) WHAT NONSENSE, Is she his wife, girlfriend or prostitute? na b small thing Posted: at 9-05-2012 02:58 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Another moron poster don post again , but mumu poster na by force to post story? come if you no get better thing to post just hang your hand in your stinking ass . you just come dey wast space here , the woman wan divorce , see me see story. Posted: at 9-05-2012 03:22 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Na dem palava, make I pass jare....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 9-05-2012 03:26 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Loveday759 at 9-05-2012 03:30 PM (13 years ago) (m) pass let me think Posted: at 9-05-2012 03:30 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Loveday759 at 9-05-2012 03:34 PM (13 years ago) (m) A man placed a king-sized pix of his wife on his office wall. One day d wife came on a visit & saw d Pix, she was so moved to tears that she openly said "My husband, so you love me this much as to post the Picture of mine on your office wall"...The husband replied "I posted it because, I've a terrible Boss, whenever, I look at d picture, it gives me the encouragement that if I can bear your evil, my boss excesses is a small thing"... Posted: at 9-05-2012 03:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
FunmiAni at 9-05-2012 03:56 PM (13 years ago) (f) give him the something. abi no be your husband
thank u my broda she dey carze she not get common sense at all. she dey do as if he be her boyfriend. Posted: at 9-05-2012 03:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ikwo1 at 9-05-2012 04:07 PM (13 years ago) (m) U no get money, na my money u want just like dis man the woman wants to divorce so. Go ur way wen u make good money u fit come back. gbam
so,na money u want from me abi? Posted: at 9-05-2012 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kinghenro at 9-05-2012 06:08 PM (13 years ago) (m) am not sure dis news is real bcs indian women they love skin to skin most times/..na dem husband dey run slf.postr go slep Posted: at 9-05-2012 06:08 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |