How do you maintain the choice you made in marriage? (Page 2)

Date: 16-05-2012 8:26 am (12 years ago) | Author: Vivian Johnson
1 [2] 3
- jossy4reall at 17-05-2012 10:51 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 17-05-2012 09:42 AM
Chaiii Jossy.... Grin Grin Grin Grin Grin





datz my name.............hw u dey....anything 4 me??

Posted: at 17-05-2012 10:51 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 17-05-2012 10:58 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 10:51 AM
datz my name.............hw u dey....anything 4 me??
Am always good oooo....and you?....Always goodies for you... Cheesy Cheesy
Posted: at 17-05-2012 10:58 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 11:26 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 17-05-2012 10:58 AM
Am always good oooo....and you?....Always goodies for you... Cheesy Cheesy





am gud also.........abeg send my goodies via DHL..............I nid it 2 4 nourishment Cheesy

Posted: at 17-05-2012 11:26 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 11:36 AM (12 years ago)
(f)
Not married so make una educate me
Posted: at 17-05-2012 11:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Emmandazie at 17-05-2012 12:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 17-05-2012 11:36 AM
Not married so make una educate me
So true true U throw away my golden wedding ring and tear that marriage certificate hien!?Huh?Huh?Huh?Huh?
Posted: at 17-05-2012 12:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 12:18 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Emmandazie on 17-05-2012 12:12 PM
So true true U throw away my golden wedding ring and tear that marriage certificate hien!?Huh?Huh?Huh?Huh?

When u left me here all dis time,, wetin u expect maka do  Huh? Huh?
Posted: at 17-05-2012 12:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 12:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Emmandazie on 17-05-2012 12:12 PM
So true true U throw away my golden wedding ring and tear that marriage certificate hien!?Huh?Huh?Huh?Huh?





she threw it away cuz its not a golden ring..............try buy a golden ring 4 her n see if she can ever throw it away........even if u pple separated/divorce.......she cant return the ring 2 u

Posted: at 17-05-2012 12:22 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 12:23 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 12:22 PM




she threw it away cuz its not a golden ring..............try buy a golden ring 4 her n see if she can ever throw it away........even if u pple separated/divorce.......she cant return the ring 2 u

 Grin Grin Grin Over sabi dey worry u
Posted: at 17-05-2012 12:23 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 12:31 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 17-05-2012 12:23 PM
Grin Grin Grin Over sabi dey worry u




but pple dey call me empty head naa Grin........hw u come dey say over sabi dey worry me Huh?    anywayz.....I hope I said the truth shaa Cheesy

Posted: at 17-05-2012 12:31 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 12:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 12:31 PM



but pple dey call me empty head naa Grin........hw u come dey say over sabi dey worry me Huh?    anywayz.....I hope I said the truth shaa Cheesy

As ur head dey empty, wia u kip ur brain ?? Hope is not wot am thinkin sha  Grin
Posted: at 17-05-2012 12:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 12:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 17-05-2012 12:36 PM
As ur head dey empty, wia u kip ur brain ?? Hope is not wot am thinkin sha  Grin




I no knw wetin u dey think ooo.......but as 4 my brain..., e dey very important 2 me......so I get box wia I dey put am 4 preservation

Posted: at 17-05-2012 12:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- davidkayode50 at 17-05-2012 01:00 PM (12 years ago)
(m)
maintaining a marriage is very easy. but there are thing we can do to maintain our many listening to the strength and weakness of each other.
   ear/color]
Posted: at 17-05-2012 01:00 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Emmandazie at 17-05-2012 01:03 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 12:22 PM




she threw it away cuz its not a golden ring..............try buy a golden ring 4 her n see if she can ever throw it away........even if u pple separated/divorce.......she cant return the ring 2 u

ok, make she refund the moni I use buy am bia!
Posted: at 17-05-2012 01:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 17-05-2012 01:11 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Emmandazie on 17-05-2012 01:03 PM
ok, make she refund the moni I use buy am bia!





which moni??.........na fake u buy naa....so she don troway am........make u no talk am wia pple go hia am......I even dey shame as I dey talk wit u now

Posted: at 17-05-2012 01:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 07:35 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 01:11 PM




which moni??.........na fake u buy naa....so she don troway am........make u no talk am wia pple go hia am......I even dey shame as I dey talk wit u now

Abeg make u tell am ehhh, all my gf's abandon me bcos of fake ring...  Cry Cry
Posted: at 17-05-2012 07:35 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 17-05-2012 07:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 17-05-2012 12:53 PM



I no knw wetin u dey think ooo.......but as 4 my brain..., e dey very important 2 me......so I get box wia I dey put am 4 preservation

Wia u kip dat box  Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 17-05-2012 07:36 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 18-05-2012 05:21 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: FlyMamacita on 17-05-2012 07:36 PM
Wia u kip dat box  Roll Eyes Roll Eyes






I no fit tell u dat 1 Lips Sealed..........na personal effect

Posted: at 18-05-2012 05:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kebella at 18-05-2012 06:50 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 18-05-2012 06:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- FlyMamacita at 18-05-2012 07:09 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 18-05-2012 05:21 PM





I no fit tell u dat 1 Lips Sealed..........na personal effect

 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 18-05-2012 07:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 19-05-2012 08:42 AM (12 years ago)
(f)
 Cheesy
Posted: at 19-05-2012 08:42 AM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3

Featured Discussions