Who cares Posted: at 23-05-2012 11:20 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
patience jonathan near ur fine boy husband ooo before naija pal babes go collect am from you na adviceoooooooooooo
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 23-05-2012 11:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Idbabe at 23-05-2012 11:27 AM (12 years ago) (f) Abeg who fit read am make he tell me o wetin and wetin dem talk about our presido. Me na evening sch i go, dem noh teach us how to read dis kind of long long tin Posted: at 23-05-2012 11:27 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Abeg who fit read am make he tell me o wetin and wetin dem talk about our presido. Me na evening sch i go, dem noh teach us how to read dis kind of long long tin
Posted: at 23-05-2012 11:39 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Angelita2 at 23-05-2012 11:40 AM (12 years ago) (m) hmmmmmm Posted: at 23-05-2012 11:40 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Abeg who fit read am make he tell me o wetin and wetin dem talk about our presido. Me na evening sch i go, dem noh teach us how to read dis kind of long long tin
Posted: at 23-05-2012 11:42 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
/quote] Posted: at 23-05-2012 11:44 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
edobaking at 23-05-2012 11:59 AM (12 years ago) (m) boko haram are taking not, fine boy no security and u are happy. Posted: at 23-05-2012 11:59 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 23-05-2012 12:05 PM (12 years ago) (m) brb Posted: at 23-05-2012 12:05 PM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sarah555 at 23-05-2012 12:10 PM (12 years ago) (f) OK NOTED Posted: at 23-05-2012 12:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 23-05-2012 01:21 PM (12 years ago) (m) Reply |
kennynaija at 23-05-2012 01:22 PM (12 years ago) (m) He still have access to such show when the situation of his country is disturbing!
There is no diety worthy of worship except Allah, take it or leave it! Posted: at 23-05-2012 01:22 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sophyrocks at 23-05-2012 01:53 PM (12 years ago) (f) So wat wil featurin in vogue do 4 9ja?
Life is damn too short to be sitting around miserable. Posted: at 23-05-2012 01:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Neglito at 23-05-2012 01:59 PM (12 years ago) (m) Next topic plz Posted: at 23-05-2012 01:59 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hummmm Posted: at 23-05-2012 02:12 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
GreenBee at 23-05-2012 02:25 PM (12 years ago) (m) Reply |
dc_TenTen at 23-05-2012 03:02 PM (12 years ago) (m) The guy no try... .but him outfit make sense die....after OBJ,Abdusalam,i tink he should be d next ugliest president naija ever had....and moreover the swagger no make sense Posted: at 23-05-2012 03:02 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
The guy no try... .but him outfit make sense die....after OBJ,Abdusalam,i tink he should be d next ugliest president naija ever had....and moreover the swagger no make sense r u kidding me? GEJ nor fyn? Abeg, I dare u 2 upload ur real pix abi Convuction nor go hold sum peps 4 naijapals.
I've always lived by 3 principles:
1. Honour ur God, 2. Love ur Family and 3. Defend your Country Posted: at 23-05-2012 03:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 23-05-2012 03:45 PM (12 years ago) (m) patience jonathan near ur fine boy husband ooo before naija pal babes go collect am from you na adviceoooooooooooo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 23-05-2012 03:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
EMMYBOSS at 23-05-2012 05:51 PM (12 years ago) (m) OMO, THE WRITE UP TOO PLENTY JOR Posted: at 23-05-2012 05:51 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |