NIJA DON GIVE WAHALA TO MY COUNTRY

Date: 10-06-2012 2:58 pm (11 years ago) | Author: lamin
[1] 2
- at 10-06-2012 02:58 PM (11 years ago)
(m)
In my country everybody watch nija movies
person sabi english person no sabi english
even our president watch nija movies
them now said they speak english pas nija people

nawa o, them say nana o

abeg      them say ibench

oga         them say goga

holy spirit  them say holy sprit

osuofia   them say  osuofira

mr Ibu   them say mr dibu

mama G  them say mama C

wuru wuru  them say coru coru

danfo   them say danko

sofa sofa  them say sofara sofara

wahala  them say warala

so please nija do something b4 kolo don finesh my people

Posted: at 10-06-2012 02:58 PM (11 years ago) | Upcoming
- idbalo at 10-06-2012 03:15 PM (11 years ago)
(m)
 Undecided Undecided wu be ur ppl self??
Posted: at 10-06-2012 03:15 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 10-06-2012 03:19 PM (11 years ago)
(f)
Hahahahaaaa e bi like say ur country na remote one dos ones wey neva see electricity talk more of standard education... Anyway na ur president I wan teach

Posted: at 10-06-2012 03:19 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 10-06-2012 04:00 PM (11 years ago)
(m)
Another Gambian post >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>

Posted: at 10-06-2012 04:00 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 10-06-2012 04:04 PM (11 years ago)
(m)
na that wala go kill una president hope u hear me mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew

Posted: at 10-06-2012 04:04 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- laminsisawo at 10-06-2012 04:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 10-06-2012 03:19 PM
Hahahahaaaa e bi like say ur country na remote one dos ones wey neva see electricity talk more of standard education... Anyway na ur president I wan teach
abeg make teach am well well o
Posted: at 10-06-2012 04:07 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 10-06-2012 04:59 PM (11 years ago)
(f)
Hmmmm I neva see gambian movie so I go knw how una english be so I go knw how to teach am

Posted: at 10-06-2012 04:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- abubakarzain at 10-06-2012 05:07 PM (11 years ago)
(m)
this Gambian yeye dey annoying o

Posted: at 10-06-2012 05:07 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kaycee22 at 10-06-2012 05:15 PM (11 years ago)
(m)
diz gambian need Capital OGBONO
OGBONO
Posted: at 10-06-2012 05:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- laminsisawo at 10-06-2012 06:00 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: abubakarzain on 10-06-2012 05:07 PM
this Gambian yeye dey annoying o
hey this gambian guy is sabi guy oooo
ano sabi pas african china
Posted: at 10-06-2012 06:00 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- abubakarzain at 10-06-2012 06:30 PM (11 years ago)
(m)
we know na, u be chines product

Posted: at 10-06-2012 06:30 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- joellove at 10-06-2012 07:11 PM (11 years ago)
(m)
THERE ENGLISH DEY PURGE PERSON 
Posted: at 10-06-2012 07:11 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- laminsisawo at 10-06-2012 08:58 PM (11 years ago)
(m)
who ar u joellover
Posted: at 10-06-2012 08:58 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jossy4reall at 11-06-2012 09:35 AM (11 years ago)
(m)
as I dey see dis poster.....I knw say nad pple go plenty 4 Gambia

Posted: at 11-06-2012 09:35 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 11-06-2012 10:33 AM (11 years ago)
(m)
Gambian yeye product,  u wan pass 2ru joke blend naija system abi?
ogbono
Posted: at 11-06-2012 10:33 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 11-06-2012 11:54 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 11-06-2012 09:35 AM
as I dey see dis poster.....I knw say nad pple go plenty 4 Gambia

as I dey see dis poster.....I knw say mad pple go plenty 4 Gambia

Posted: at 11-06-2012 11:54 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- eyotex at 11-06-2012 12:29 PM (11 years ago)
(m)
village poeple
Posted: at 11-06-2012 12:29 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- laminsisawo at 11-06-2012 03:33 PM (11 years ago)
(m)
how do u know
Posted: at 11-06-2012 03:33 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 11-06-2012 07:00 PM (11 years ago)
(m)
Roll Eyes

Posted: at 11-06-2012 07:00 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 19-06-2012 11:50 AM (11 years ago)
(m)
look wella
Posted: at 19-06-2012 11:50 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2