Posted: at | |
Be yourself
| |||||
Quote from: d_man on 14-03-2009 10:41 AM Quote from: Pires07 on 14-03-2009 10:24 AM Quote from: d_man on 14-03-2009 10:18 AM Quote from: Pires07 on 14-03-2009 10:00 AM Quote from: d_man on 14-03-2009 01:57 AM ..well i remember d time i used to beg the girls 'em to be mine..dem go tell me say dem no gree..n na poor i poor i commit crime, just to bring thier numba make i call dem go still dey halla atall atall....wen u no get money u be monkey wen u blow dem go call u honey!.... na u sabi.abeg i identify with d'banj...no woman 4 struggling man... abi na lie? ok na dey dere dey close ur mouth!!..my eyez don see n bodi don tell me..na u knw evrybody is not d same, nd evry man on dis earth is entitled to one kokolet. i see no reason why u shud say there's no woman 4 a struggling man, some women even prefer to start from scratch wif thier hrt desire. c u, u dey encourage urself..ok na no hussle...dey wait 4 babe wen 1 start from scratch..girls want u 2 say come lets eat food is ready not come lets go to the market to buy food stuffs...when u don holith u go undastand..leave all this scripture wen u dey preach..say d'banj na koko master..''no be d'banj dem like na d wetin make am d'banj dem like''...dey there dey wait 4 food wen dem chop remain
| |||||
Quote from: d_man on 14-03-2009 08:33 AM not all women...but 80% of Nigerian women...yes i'm sure of that..Majority @Diplo.....so u know most girls are f**cking pretenders..just there 4 da mullah!..after dem go dey ask y do men dis ..n why do men dat Error** 97% WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE
| |||||
Still an error.. Reply
| |||||
Quote from: KG4laif on 14-03-2009 11:28 AM Quote from: d_man on 14-03-2009 10:41 AM Quote from: Pires07 on 14-03-2009 10:24 AM Quote from: d_man on 14-03-2009 10:18 AM Quote from: Pires07 on 14-03-2009 10:00 AM Quote from: d_man on 14-03-2009 01:57 AM ..well i remember d time i used to beg the girls 'em to be mine..dem go tell me say dem no gree..n na poor i poor i commit crime, just to bring thier numba make i call dem go still dey halla atall atall....wen u no get money u be monkey wen u blow dem go call u honey!.... na u sabi.abeg i identify with d'banj...no woman 4 struggling man... abi na lie? ok na dey dere dey close ur mouth!!..my eyez don see n bodi don tell me..na u knw evrybody is not d same, nd evry man on dis earth is entitled to one kokolet. i see no reason why u shud say there's no woman 4 a struggling man, some women even prefer to start from scratch wif thier hrt desire. c u, u dey encourage urself..ok na no hussle...dey wait 4 babe wen 1 start from scratch..girls want u 2 say come lets eat food is ready not come lets go to the market to buy food stuffs...when u don holith u go undastand..leave all this scripture wen u dey preach..say d'banj na koko master..''no be d'banj dem like na d wetin make am d'banj dem like''...dey there dey wait 4 food wen dem chop remain still mentain dat 80% of ladies are there 4 d mullah...perhaps u r one of the 20%..but then who 'll agree they among the 80....Truth hardly goes dwn well @kenne editting copied...97%..finally a truthful brova Be yourself
| |||||
Quote from: d_man on 14-03-2009 01:57 AM ..well i remember d time i used to beg the girls 'em to be mine..dem go tell me say dem no gree..n na poor i poor i commit crime, just to bring thier numba make i call dem go still dey halla atall atall....wen u no get money u be monkey wen u blow dem go call u honey!.... abeg i identify with d'banj...no woman 4 struggling man... abi na lie? yea thats thru all dem gurls luv only richie muan 2.0.
| |||||
. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
.. Reply2.0.
| |||||
Quote from: blackberryPearl on 14-03-2009 09:26 AM trust me u don't know what u have until u loose it Yeah is true. Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
poster what do u mean Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
No money no babe...... Reply
| |||||
(MOB) Money over bitches. ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
And that is all i think of.....money!!! Reply
| |||||
why is it that u guys always think that way, Replyno money no girl/wife ![]()
| |||||
is true na ReplyLife is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
hehehe..yes..i fink they know it as well ReplyBe yourself
| |||||
Quote from: d_man on 14-03-2009 09:45 AM TRUST ME BABE ..I KNOW.. then, ur not there yet any idea why most girls just want the money and the koboko?...baffles d hell outta me
| |||||
Quote from: prencess on 14-03-2009 02:27 PM why is it that u guys always think that way, no money no girl/wife ![]() its the truth 2.0.
| |||||
Quote from: Toks-E on 14-03-2009 06:50 PM Quote from: prencess on 14-03-2009 02:27 PM why is it that u guys always think that way, no money no girl/wife ![]() its the truth no is not
| |||||
............................... Replybrb to advice u.
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)