Being a woman is not easy...

Date: 16-06-2012 11:23 am (12 years ago) | Author: Fertymor Fatty
[1] 2
- at 16-06-2012 11:23 AM (12 years ago)
(f)

Pregnancy, Hair, Menstruation, Menopause,
Cramps, Cellulite, SEX and False friends...!
Being a woman is not easy....

Ladies, abi na lie I talk... Lolz

Posted: at 16-06-2012 11:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 16-06-2012 09:50 PM (12 years ago)
(m)
na u sabi

Posted: at 16-06-2012 09:50 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- kaycee22 at 16-06-2012 10:45 PM (12 years ago)
(m)
u 4 go women forum na, diz na joke junction, anyway na pass i dey pass
ogbono
Posted: at 16-06-2012 10:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 17-06-2012 11:30 AM (12 years ago)
(m)
dis 1 na joke? mtcheeeeew

Posted: at 17-06-2012 11:30 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- laminsisawo at 18-06-2012 11:45 AM (12 years ago)
(m)
yesoooooooooooooo na ABUJA joke
Posted: at 18-06-2012 11:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- BournIdentity at 18-06-2012 01:00 PM (12 years ago)
(m)
poster, dis 1 wey u dey laugh ur problem. abeg carryam go relationship
Posted: at 18-06-2012 01:00 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 19-06-2012 12:44 AM (12 years ago)
(m)
>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>

Posted: at 19-06-2012 12:44 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- BournIdentity at 19-06-2012 02:26 PM (12 years ago)
(m)
confirm
Posted: at 19-06-2012 02:26 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fertymor at 20-06-2012 05:44 PM (12 years ago)
(f)
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   

na no go beg me now... dis one wey all of una do meeting 4 me alone, he no good oh
Posted: at 20-06-2012 05:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 20-06-2012 05:53 PM (12 years ago)
(m)
 Cry sorry stop crying

Posted: at 20-06-2012 05:53 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 20-06-2012 07:38 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Fertymor on 20-06-2012 05:44 PM
Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   
 Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry    Cry   

na no go beg me now... dis one wey all of una do meeting 4 me alone, he no good oh
   sorry no cry  Cry Cry Cry ok i go buy pop corn for you  you hear no cry again ooo

Posted: at 20-06-2012 07:38 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- expensivearmani at 20-06-2012 07:49 PM (12 years ago)
(m)
Go boil stone my dear.
Posted: at 20-06-2012 07:49 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- omomarty at 20-06-2012 09:27 PM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 20-06-2012 09:27 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- princyboy at 20-06-2012 09:49 PM (12 years ago)
(m)
To be a man iS neva ã day job.....gurl u lie plenty
Posted: at 20-06-2012 09:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Fertymor at 22-06-2012 10:59 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: francischi on 20-06-2012 07:38 PM
   sorry no cry  Cry Cry Cry ok i go buy pop corn for you  you hear no cry again ooo
... so I don bcome ur pikin wey u de buy Pop corn, Lolz
Posted: at 22-06-2012 10:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Fertymor at 22-06-2012 11:03 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: princyboy on 20-06-2012 09:49 PM
To be a man iS neva ã day job.....gurl u lie plenty
... if it is difficute 4 d man, dat means d man no first but woman first bcos without we woman he no fill easy 4 dat man, so my dear u can see dat is not easy to me woman and if is not easy 4 woman it can not be easy 4 man... Grin Grin Grin
Posted: at 22-06-2012 11:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 22-06-2012 01:28 PM (12 years ago)
(m)
 Huh?

Posted: at 22-06-2012 01:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- BournIdentity at 23-06-2012 09:47 PM (12 years ago)
(m)
passing
Posted: at 23-06-2012 09:47 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-06-2012 02:48 PM (12 years ago)
(m)
alright

Posted: at 24-06-2012 02:48 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 27-06-2012 11:26 AM (12 years ago)
(m)
Hmmmmmm

Posted: at 27-06-2012 11:26 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  2. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  3. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  6. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  7. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  8. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  9. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  10. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions