mickells at 27-06-2012 12:19 PM (12 years ago) (m) he is toooooo fullllll of himself.......... Posted: at 27-06-2012 12:19 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
autofist at 27-06-2012 12:25 PM (12 years ago) (m) A very big lesson for him....next time it wont happen again Posted: at 27-06-2012 12:25 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Keffejude at 27-06-2012 12:30 PM (12 years ago) (m) Lol common mopol with 6month training IMAO Posted: at 27-06-2012 12:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
una too much!!!coffee wey I dey drink for hia comot for my nose as I read this. Posted: at 27-06-2012 12:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
takethat at 27-06-2012 12:37 PM (12 years ago) (m) show me the policeman wen slap my guy make i use this my big head, head am fall Posted: at 27-06-2012 12:37 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
osasu83 at 27-06-2012 12:50 PM (12 years ago) (m) he get luck say no be d wrong mopol dem for shot am Posted: at 27-06-2012 12:50 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ceaser7 at 27-06-2012 01:21 PM (12 years ago) (m) THAT'S GOOD, THAT BOY TOO DEY HYPE Posted: at 27-06-2012 01:21 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
moriztuos at 27-06-2012 01:31 PM (12 years ago) (m) Na God safe am...u wan pose for mopol wey no even no your face Posted: at 27-06-2012 01:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
They pitied him by slapping him only once they could have slapped him very well. Stupid! Posted: at 27-06-2012 01:54 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
aso4life1 at 27-06-2012 01:57 PM (12 years ago) (m) you dey mind the small boy... seriuzly kids of this days na wah oooo d last time he posted that 10million is a chicken change i just laughed... anyways sheybi him dey work wit dbanj now as them tell us for np... by the time them slap him dimple comot for him cheek him godfather dbanj go do something..... the davido boy is rude and its obvious... though d mopol wasnt suppose to slap him
Make he dey learn from people like Tuface, if not for him humility he for don die...this boy need good lecture
if u attack my papa house, I'll retaliate but if you are peace loving,I will embrace you Posted: at 27-06-2012 01:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
SLOWFUCKRY at 27-06-2012 01:58 PM (12 years ago) (m) Whats this guy name again, i mean the victim,somebody should remind me. Yeah the police dont have right to slap a normal citizen, not the abnormal ones. Getting drunk in some countries is an offence in public, e no matter wheather you are coming from club. There is a limit you can talk to someone on uniform. Even foriegn police would use shocker on him and take him to court for abusing an officer on duty, Aboy should learn how to talk, not like spoilt brat. dey for award him 100 slaps to block that ear, when mopol dey suffer for duty, useless A*#S dey, dey over drink. Posted: at 27-06-2012 01:58 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
YOU CAN GO HUG TRANSFORMER OR BETTER STILL SWALLOW STONE
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-06-2012 02:16 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Not at all and he is not the one driving ohh. If to say the mopol man shoot am now him one don go be that,na another story we go dey talk now.With this bombing wey full for nigeria now,every body is subjected to control. Him wan claim king kon
YOU ARE RIGHT
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-06-2012 02:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
you are the only lunatic i see here... charity they say begins at home....idiot boy ... listen to psquare (oga police) song... we all know nigeria dosent have law wat was he trying to prove to d mopol? na james bond him b abi na jackie chan? them never slap am if u talk rubbish self na 2 of u them go slap go follow d mopol talk all this ones na kirikiri u go do new year..... nxt time he will humble himself and leave uniform men even a day old baby in naija knows nigeria is lawless
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-06-2012 02:19 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Bettygirls at 27-06-2012 02:19 PM (12 years ago) (f) hahahaha, sorry dude Posted: at 27-06-2012 02:19 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
you dey mind the small boy... seriuzly kids of this days na wah oooo d last time he posted that 10million is a chicken change i just laughed... anyways sheybi him dey work wit dbanj now as them tell us for np... by the time them slap him dimple comot for him cheek him godfather dbanj go do something..... the davido boy is rude and its obvious... though d mopol wasnt suppose to slap him
WELL SAID DEAR
I AM WHO I AM, IF YOU DON'T LIKE IT, YOU CAN BLOODY DO THE OTHER THING AND FCUK ALL HATERZ Posted: at 27-06-2012 02:21 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
that will be added quickly to ma database Posted: at 27-06-2012 02:46 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
God help him ,they would v sent him to hell by nah Posted: at 27-06-2012 02:47 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Respect..Na so Mopol..that's what you get for feeling too fly..Mopol dosent give a hoot's ass about the so called famous singer..just doing his job and nobody above simple routine checkpoint..The slap entered well.. Posted: at 27-06-2012 02:59 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
He deserves even more than just a slap. Never liked him Posted: at 27-06-2012 03:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |