i use to think... (Page 18)

Date: 02-07-2012 5:46 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 33
- ExpertTbright at 7-08-2012 10:13 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Shydaimma on  7-08-2012 10:06 AM


no worries i go bea...huhhh??? No oo i no go beat my sista na...
y see wetin she talk again  Huh?

Posted: at 7-08-2012 10:13 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:14 AM (12 years ago)
(f)
if a no lock am for my house you go chop all his carrot finish na!! you think a never know abi?
Posted: at 7-08-2012 10:14 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 7-08-2012 10:17 AM (12 years ago)
(f)
oh i cee..see peson wey i dey defend...see as she dey run mouth for hia tink say na she get the palour
Xpert no worries i go beat her ehh..chaii infct i go show her pepper Angry

Posted: at 7-08-2012 10:17 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 7-08-2012 10:19 AM (12 years ago)
(m)
wetin u dey wait 4 nah

Posted: at 7-08-2012 10:19 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:20 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on  7-08-2012 10:17 AM
oh i cee..see peson wey i dey defend...see as she dey run mouth for hia tink say na she get the palour
Xpert no worries i go beat her ehh..chaii infct i go show her pepper Angry
try am!!! you dey fear sef!!!
Posted: at 7-08-2012 10:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:22 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on  7-08-2012 10:19 AM
wetin u dey wait 4 nah
you na run mouth and chop you sabi!!! a go find another big sweet carrot way pass your own!!! Angry Angry Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-08-2012 10:22 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 7-08-2012 10:31 AM (12 years ago)
(f)
u no fit..go ssit dwn somewhere

Posted: at 7-08-2012 10:31 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:34 AM (12 years ago)
(f)
dey dia dey run mouth!!
Posted: at 7-08-2012 10:34 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Algreatz at 7-08-2012 10:34 AM (12 years ago)
(m)
Has anyone seen mzcollins1
Posted: at 7-08-2012 10:34 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ExpertTbright at 7-08-2012 10:35 AM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes wu dey find am?  Undecided

Posted: at 7-08-2012 10:35 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Shydaimma at 7-08-2012 10:39 AM (12 years ago)
(f)
na shim customer dey find am....oya Mizco come sell emotu) for him

Posted: at 7-08-2012 10:39 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:40 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Algreatz on  7-08-2012 10:34 AM
Has anyone seen mzcollins1
am  here my baby Kiss Kiss Kiss where have you been
Posted: at 7-08-2012 10:40 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 7-08-2012 10:41 AM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 7-08-2012 10:41 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:41 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on  7-08-2012 10:39 AM
na shim customer dey find am....oya Mizco come sell emotu) for him
a no dey sell am again!! a don change am to fried rice!! Angry
Posted: at 7-08-2012 10:41 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Shydaimma at 7-08-2012 10:43 AM (12 years ago)
(f)
no be yesterdae i bot emotu) frrm you Angry Abeg no dey lie jor

Posted: at 7-08-2012 10:43 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Algreatz at 7-08-2012 10:43 AM (12 years ago)
(m)
Was In d kitchen hun
Posted: at 7-08-2012 10:43 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- ExpertTbright at 7-08-2012 10:44 AM (12 years ago)
(m)
go cook am nah

Posted: at 7-08-2012 10:44 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Algreatz at 7-08-2012 10:47 AM (12 years ago)
(m)
@ExpertTbright; tell people wey send Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊ say Ÿ̲̣̣̣̥ø̲̣̣̥u̶̲̥̅̊ no see ⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥OKay⌣̊┈̥-̶̯͡»̶̥?
Posted: at 7-08-2012 10:47 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:48 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Shydaimma on  7-08-2012 10:43 AM
no be yesterdae i bot emotu) frrm you Angry Abeg no dey lie jor
Quote from: Algreatz on  7-08-2012 10:43 AM
Was In d kitchen hun

must you always disgrace person?? i wan change small to get new costumers!! Angry Angry Roll Eyes
Posted: at 7-08-2012 10:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mizcollins1 at 7-08-2012 10:49 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Algreatz on  7-08-2012 10:43 AM
Was In d kitchen hun

baby what did you cook for me Kiss Kiss
Posted: at 7-08-2012 10:49 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 15 16 17 [18] 19 20 21 ... 33

Featured Discussions