i use to think all graduates had common sense Posted: at 24-08-2012 10:08 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 24-08-2012 02:57 PM (12 years ago) (f) Abi I use to think dat d sky will be ma limit
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 24-08-2012 02:57 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 24-08-2012 07:43 PM (12 years ago) (m) really ? i use to think that i will be recognized by people
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 24-08-2012 07:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
who you be??  i use to think i would have anything my heart desired Posted: at 24-08-2012 07:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 25-08-2012 07:43 AM (12 years ago) (f) really ?
i use to think that i will be recognized by people
So we wey dey here no be pipo abi...we no recognise you for here?  I used to think dat Xpert won't be gone for long
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-08-2012 07:43 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
 yes my dearest  ı use to thınk of all ofuna
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-08-2012 12:14 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 25-08-2012 12:19 PM (12 years ago) (f) i use to think Xpert will stay much longer but thank God he is now
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-08-2012 12:19 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 25-08-2012 02:47 PM (12 years ago) (m) i use to think that expert went to prison
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 25-08-2012 02:47 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 25-08-2012 02:51 PM (12 years ago) (f) prison for weytin na  no provoke me o
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-08-2012 02:51 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 25-08-2012 03:45 PM (12 years ago) (m)  i use to think that shy ......................................................
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 25-08-2012 03:45 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 25-08-2012 04:01 PM (12 years ago) (f) dt weytin? say am i use to think dat France dey kolo
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-08-2012 04:01 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
francischi at 25-08-2012 04:04 PM (12 years ago) (m)  i use to think that shy is always shy
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 25-08-2012 04:04 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Shydaimma at 25-08-2012 04:24 PM (12 years ago) (f) i neva stop been shy na..weytin u con dey tlk again i use to think Mizco will always be here....neva to depart or go for break
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 25-08-2012 04:24 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 25-08-2012 06:52 PM (12 years ago) (f) Una thoughts de make sense I use to think dat una go miss me for hia if am gone for days
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 25-08-2012 06:52 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i use to think that expert went to prison
 ı use to thınk francıschı wıll never get sense
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 25-08-2012 07:38 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i neva stop been shy na..weytin u con dey tlk again
i use to think Mizco will always be here....neva to depart or go for break
chaiiiii why na?? NP na my own?  ?? hiaaaaaaa i use to think una go always dey hia too Posted: at 25-08-2012 09:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shydaimma at 26-08-2012 05:03 AM (12 years ago) (f) we dey now...see me I used to think Chummyli no go step foot off yoke forum
okies na since you need my website here is it www.shydaimma.....Dat's oll wait!!!!!! dat's oll Posted: at 26-08-2012 05:03 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
i dey always pass you na..we never reach here same time ni! i use to think ExB will propose to me by now! Posted: at 26-08-2012 12:57 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chummyli at 26-08-2012 01:40 PM (12 years ago) (f) we dey now...see me
I used to think Chummyli no go step foot off yoke forum
ma dear d tin tire me sef
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 26-08-2012 01:40 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
chummyli at 26-08-2012 01:43 PM (12 years ago) (f) i dey always pass you na..we never reach here same time ni! i use to think ExB will propose to me by now!
hahahahaha he neva get money naa
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling... Posted: at 26-08-2012 01:43 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |