Asooooooooooooooooooooooooooooooooooo, au many times i call u so? Aso for yoruba means cloth, come and cover me this cold and as ur coming bring I-pad i no want blackberry i don big pass am. U hear?
He don promise J-Pad, me go bring K-Pad and L-Pod. Abi he na lie he talked. Na dis things una want, una no even sabi wetin love mean sef. On the day d man go die, na dat time una t*t* go scratch pass.
Posted: at | |