How to Be Pursued in a Relationship (Page 2)

Date: 12-07-2012 11:43 am (12 years ago) | Author: Idbabe
1 [2]
- jossy4reall at 13-07-2012 08:15 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 13-07-2012 02:28 PM
Bros which one be punani again?  R u speaking in tongues?  Anyway, since u hv ur own benefit no problem.  Enjoy ur tin dey go notin do u  Grin Grin Grin


are u kidding me??

Posted: at 13-07-2012 08:15 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 13-07-2012 08:20 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2012 08:13 PM

bros sumtimez sef dat punani dey go on strike............even when e dey on duty sumtimez if u try am e no go dey available..........so I still dey wonder
Grin Grin Grin Grin Jossy u no go burst my bele wit laff

Posted: at 13-07-2012 08:20 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 13-07-2012 08:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2012 08:15 PM

are u kidding me??
No mind her make she go ask Gogle wetin b Punani

Posted: at 13-07-2012 08:22 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 13-07-2012 09:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 13-07-2012 08:20 PM
Grin Grin Grin Grin Jossy u no go burst my bele wit laff

but bros na true I talk naa Cheesy Cheesy

Posted: at 13-07-2012 09:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mallorca at 13-07-2012 10:30 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2012 09:04 PM
but bros na true I talk naa Cheesy Cheesy
u be correct man

Posted: at 13-07-2012 10:30 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 13-07-2012 10:45 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Idbabe on 13-07-2012 11:27 AM
Bros, no vex both parties must hv to benefit so the relationship will be sweet like honey.   U too dey vex sef haba, u be vexpa? Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Grin Grin Grin Grin

Posted: at 13-07-2012 10:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Treasure2 at 14-07-2012 10:21 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2012 08:13 PM

bros sumtimez sef dat punani dey go on strike............even when e dey on duty sumtimez if u try am e no go dey available..........so I still dey wonder
Grin Grin Grin
Posted: at 14-07-2012 10:21 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Treasure2 at 14-07-2012 10:22 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 13-07-2012 08:11 PM

I no dey vexooo and I no be vexpa.............. but na wetin I see im I talk..............abi na crime ??
No be crime..... Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 14-07-2012 10:22 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2012 06:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Treasure2 on 14-07-2012 10:22 AM
No be crime..... Cheesy Cheesy Cheesy

Thank u very dearly

Posted: at 14-07-2012 06:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions