Guys dis is †ђξ best way n logic to
toast a girl
nw.»Follow me
My love for U̶̲̥̅ cant be reduced
back to 65 naira
My love for U̶̲̥̅ strong pass iweala n
gudluck
I no fit comot subsidy from Ɣ☺ΰЯ
love
I go do public announcement two
times in two weeks
to tell †ђξ world dat I love U̶̲̥̅
I fit dey do meetings wit Ɣ☺ΰЯ
toasters but my
love na irreversible
If nlc strike I go still send card to
U̶̲̥̅
World bank self no say I dey
kampe
I go stop any cabal wey won stop
me
No ojota protest fit disturb my
love for U̶̲̥̅ I fit
marry U̶̲̥̅ during subsidy n strike
but na only boko
haram fit seperate us.
Posted: at | |