see me see wahala ooo! (Page 4)

Date: 24-08-2012 9:38 pm (12 years ago) | Author: omachi chummyli
1 2 3 [4] 5
- chummyli at 26-10-2012 10:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Aquarium on 26-10-2012 11:10 AM
My dear chummylli, no fear, i don seize the GEJ phone. Him no go disturb you again.

Thanks jare cos him flashing don kill ma bat3 finish

Posted: at 26-10-2012 10:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- phunny at 27-10-2012 06:57 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on 24-08-2012 09:38 PM
See me see trouble ooo, na bcos i send Rochas okorocha credit 1500, & peter obi #750,na em make Goodluck dey flash me since yesteday 9t oooh...
wetin ds kin people dƐŶ thin b4 dem write ds kin thin for public as o yoke na wa o. (Anyways.. D eyes of an ostrich is bigger dan its brain)
Posted: at 27-10-2012 06:57 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- chummyli at 27-10-2012 08:51 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: phunny on 27-10-2012 06:57 AM
wetin ds kin people d�Ŷ thin b4 dem write ds kin thin for public as o yoke na wa o. (Anyways.. D eyes of an ostrich is bigger dan its brain)

Thank God say u don tell us how ur brain small reach... Hahahahahaaa

Posted: at 27-10-2012 08:51 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 27-10-2012 03:03 PM (12 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin small brain

Posted: at 27-10-2012 03:03 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 27-10-2012 08:02 PM (12 years ago)
(f)
Ma dear I tire for dat guy ooo

Posted: at 27-10-2012 08:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 29-10-2012 09:55 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes wetın make ı'm braın small lıke drat?  Roll Eyes

Posted: at 29-10-2012 09:55 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 30-10-2012 12:02 PM (12 years ago)
(m)
Na because him n u dey shearam

Posted: at 30-10-2012 12:02 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 1-11-2012 12:18 PM (12 years ago)
(f)
Abi

Posted: at 1-11-2012 12:18 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 2-11-2012 10:02 PM (12 years ago)
(m)
xee dem   Roll Eyes  Roll Eyes Undecided

Posted: at 2-11-2012 10:02 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 3-11-2012 06:17 PM (12 years ago)
(f)
Who?

Posted: at 3-11-2012 06:17 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 3-11-2012 06:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: zeigbo on 30-10-2012 12:02 PM
Na because him n u dey shearam
Grin Cheesy Grin nice comeback honey

Posted: at 3-11-2012 06:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 3-11-2012 08:24 PM (12 years ago)
(m)
somebody ıs welcomn monkey back for hıa o
 Roll Eyes ı just dey tıro dey catwalk dey go  Roll Eyes

Posted: at 3-11-2012 08:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 5-11-2012 05:39 AM (12 years ago)
(f)
U don de catwalk de go now but wen wakawaka de waka de go u de talk

Posted: at 5-11-2012 05:39 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2012 09:01 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: chummyli on  5-11-2012 05:39 AM
U don de catwalk de go now but wen wakawaka de waka de go u de talk
Come self where una send wakawaka go wey e no return?Huh?

Posted: at 6-11-2012 09:01 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 7-11-2012 10:11 AM (12 years ago)
(f)
He don wakawaka enter boko haram camp  Lips Sealed

Posted: at 7-11-2012 10:11 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- micc at 7-11-2012 01:11 PM (12 years ago)
(m)
ode
Posted: at 7-11-2012 01:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 7-11-2012 01:42 PM (12 years ago)
(m)
Yeye

Posted: at 7-11-2012 01:42 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- emmanuelboy at 7-11-2012 01:51 PM (12 years ago)
(m)
obasanjo didn't send u call me back
Posted: at 7-11-2012 01:51 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 7-11-2012 02:38 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 7-11-2012 02:38 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 7-11-2012 02:43 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-11-2012 02:43 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions