7-Up Manager Slumps And Died In Hotel Room While With Junior Staff In Edo State (Page 6)

Date: 20-09-2012 7:23 pm (11 years ago) | Author: Charles colins
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9
- dlimelite at 21-09-2012 09:26 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: Machealex on 21-09-2012 07:35 AM
After your wife travel all the way from Lagos to visit u u no even give am that respect. Na God catch am. E don tee we u dey do am. Every day for the thief but one day for the owner of the house. When God ask you wetin bring u so early make sure say u tell lam the truth. Yeye man. Now na the wife go they suffer with children.
Thanks Good one  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 21-09-2012 09:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Ossyaffason at 22-09-2012 01:08 AM (11 years ago)
(m)
HE MUST HAVE BEEN SAYING'' OH MY GOD,I AM COMING! OH MY GOD,I AM COMING!
OH MY GOD,I AM COMING WHILE DOING IT,AND THEN
 Wink Wink ;)GOD SAID"" COME MY SON, THE GATE IS OPEN""     this isn't funny at all but Naija una too much see coffee wey i dey drink for hia don commot for my nose as i read this
Posted: at 22-09-2012 01:08 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- teemann at 22-09-2012 02:01 AM (11 years ago)
(m)
 too b a d   so m e  m e n   s t il l  d o  t h i s
Posted: at 22-09-2012 02:01 AM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ajanni at 22-09-2012 04:25 AM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-09-2012 04:25 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Swtezvikky at 22-09-2012 08:37 AM (11 years ago)
(f)
May be the man didn't take enough power horse
Posted: at 22-09-2012 08:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ajanni at 22-09-2012 09:18 AM (11 years ago)
(m)
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 22-09-2012 09:18 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 22-09-2012 01:58 PM (11 years ago)
(m)
na wa oooooooo
Posted: at 22-09-2012 01:58 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- jamesbondchick at 22-09-2012 02:22 PM (11 years ago)
(f)
The man no get stamina at all but he dey find young girl to use! Useless man,say hello to the devil... Grin

Posted: at 22-09-2012 02:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mallorca at 22-09-2012 02:24 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 21-09-2012 08:03 PM
chei ---
i go dey careful with edo women these days ooooo
my hand no dey o Smiley Smiley Smiley :)dem go shop u raw here if dey see dis comment

Posted: at 22-09-2012 02:24 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 22-09-2012 02:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: vickson2011 on 21-09-2012 04:39 PM
Him don eat over feeding,N̶̲̥̅ǎ̜̍ wetin kill him be dt, dis day ladies day molest man till diet
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-09-2012 02:25 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mallorca at 22-09-2012 02:25 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jamesbondchick on 22-09-2012 02:22 PM
The man no get stamina at all but he dey find young girl to use! Useless man,say hello to the devil... Grin
Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-09-2012 02:25 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 22-09-2012 02:44 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: mallorca on 22-09-2012 02:24 PM
my hand no dey o Smiley Smiley Smiley :)dem go shop u raw here if dey see dis comment
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
no worry
trust me na,
upto the task oooooooooo
no shaking
Posted: at 22-09-2012 02:44 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- ajanni at 22-09-2012 02:45 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jamesbondchick on 22-09-2012 02:22 PM
The man no get stamina at all but he dey find young girl to use! Useless man,say hello to the devil... Grin

chei -------
 Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 22-09-2012 02:45 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- mallorca at 22-09-2012 02:52 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ajanni on 22-09-2012 02:44 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin
no worry
trust me na,
upto the task oooooooooo
no shaking
Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley Smiley

Posted: at 22-09-2012 02:52 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 22-09-2012 09:37 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 22-09-2012 09:37 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Solidstonez at 23-09-2012 12:15 AM (11 years ago)
(f)
Some ppl useless ohhhh....you go becareful for Edo women.....with ur smelling and qworo teeth chei man pinkin don suffer.............if you get 10 head quote me

Posted: at 23-09-2012 12:15 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Solidstonez at 23-09-2012 12:19 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: paul4daddykalu on 21-09-2012 12:38 PM
Edo Ritual dot com
you are a disgrace to man kind
MAD MAN

Posted: at 23-09-2012 12:19 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 23-09-2012 09:11 AM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 23-09-2012 09:11 AM (11 years ago) | Grande Master
Reply
- Solidstonez at 23-09-2012 02:53 PM (11 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 23-09-2012 02:53 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ajanni at 23-09-2012 10:42 PM (11 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 23-09-2012 10:42 PM (11 years ago) | Grande Master
Reply
1 ... 3 4 5 [6] 7 8 9