u for kukuma go air am for AIT ,Aljazeera,or DSTV Premuim package na





Posted: at | |
Quote from: joy201016 on 27-09-2012 11:52 AM I no fit carry am 4 head, i just dey air my view u for kukuma go air am for AIT ,Aljazeera,or DSTV Premuim package na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 11:57 AM u for kukuma go air am for AIT ,Aljazeera,or DSTV Premuim package na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Far 4rm being upset....Maka y? ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: joy201016 on 27-09-2012 12:05 PM Far 4rm being upset....Maka y? ![]() ![]() ![]() ![]() Madam... The post says "Things a Typical Selfish Naija Girl Do" i didnt sey all naija girls.. The comment u quoted , the first one sey all girls lie(na tru) even me i dey lie sometyms ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 12:09 PM Madam... The post says "Things a Typical Selfish Naija Girl Do" i didnt sey all naija girls.. The comment u quoted , the first one sey all girls lie(na tru) even me i dey lie sometyms ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() U get mouth no be small ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 11:38 AM see who dey talk.. abeg carry waka.. if e pain u, carry ur head go nack for wall.. arabanko! U just lied in ur comment, u r forming good girl..u r a pretender.. if e vex still vex u, carry ur head go barb or nack am for wall ![]() Lied? Pretrender ke?.....my head precious ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: joy201016 on 27-09-2012 12:13 PM U get mouth no be small ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: joy201016 on 27-09-2012 12:18 PM Lied? Pretrender ke?.....my head precious ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() offcourse u did. even devil no sey i no be arabanko like u na ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 12:20 PM offcourse u did. even devil no sey i no be arabanko like u na ![]() Na arabanko know in fellow arabanko ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 12:09 PM Madam... The post says "Things a Typical Selfish Naija Girl Do" i didnt sey all naija girls.. sophiebaby so you still dey lie??na wa ooooo.how many times you dey lie per killometer or per hour? The comment u quoted , the first one sey all girls lie(na tru) even me i dey lie sometyms ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
For those wey get time to love nigerian gals...a typical play along.get them bursted when you are done. Reply
| |||||
sex-if you are not good in sex, never start a relationship with Nigeria girls, getting them on bed for the first time maybe hard, but immediately they sex you once, you have sign death warrant because they will always demand for sex all time Replysophie this one apply to yu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Sophie you forgot to add that they always have many birthdays,any time they get a new catch,they will set a new birth day for the guy Reply
| |||||
@ Sophie,very typical huh? Guess you are talking from experience. Reply
| |||||
Quote from: HOPEA23 on 26-09-2012 05:43 PM Hell no...sorry I dont check on another female like me... ![]() I volunteer to do the checking for you free of charge
| |||||
ok ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
is it only Nigerian girls, what of Nigerian guys Reply
| |||||
I totally agree with your points poster most especially the material love issue. ReplyIN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: beneno on 27-09-2012 12:44 PM sophiebaby so you still dey lie??na wa ooooo.how many times you dey lie per killometer or per hour? ![]() ![]() sweet one ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: kebella on 27-09-2012 01:20 PM sex-if you are not good in sex, never start a relationship with Nigeria girls, getting them on bed for the first time maybe hard, but immediately they sex you once, you have sign death warrant because they will always demand for sex all time sophie this one apply to yu ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() yeah.. we r one..isnt it? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: Sheree on 27-09-2012 01:23 PM @ Sophie,very typical huh? Guess you are talking from experience. apparently NO Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
Tension At Tinubu’s Empowerment Event As Women Walk Out During Rivers First Lady’s Speech