Bitter Truth! Things a Typical Selfish Naija Girl Do (Page 8)

Date: 26-09-2012 2:47 pm (11 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11
- Biafranwar at 27-09-2012 06:38 PM (11 years ago)
(m)
Another thing be say 9ja girls too dey smell
Posted: at 27-09-2012 06:38 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kelvinty at 27-09-2012 07:10 PM (11 years ago)
(m)
phyuk naija girls holiday time budpest Grin
Posted: at 27-09-2012 07:10 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- babybluee at 27-09-2012 08:07 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: winace on 26-09-2012 04:44 PM
I mean are u trying to tell us abt urself?
please!! help me ask the Fool what she meant by those rubbish she wrote...and when i read her nonsense once more i realise she categorised all Nigerian girls in her shit and with that AM PRETTY SURE SHE'S NOT A NIGERIAN ...BUT ONE FOOL TRYING TO RUBBISH OUR IMAGE TO THE WORLD...or maybe she's really talking about her damn self...

Posted: at 27-09-2012 08:07 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- babybluee at 27-09-2012 08:11 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: HOPEA23 on 26-09-2012 05:15 PM
Abeg get your statices right...do u know or have you met with all Nigeria girls..to have base or conclude the rate is 95and 75%.... Meanwhile, you are not guilty free from this..experience they say is the best teacher.....sorry to say this post sucks...
i agree with you... she just bullshitting...

Posted: at 27-09-2012 08:11 PM (11 years ago) | Upcoming
Reply
- jamesbondchick at 27-09-2012 08:13 PM (11 years ago)
(f)
Naija girls are not smiling oh! Ha ha!

Posted: at 27-09-2012 08:13 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 27-09-2012 08:15 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Neglito on 27-09-2012 04:05 PM
And you claim to be d**kman.

No mind am e dey answer D.i.c.kman for mouth Grin  D.i.c.kman wey see chop run Grin
Posted: at 27-09-2012 08:15 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- moniconyez at 27-09-2012 08:18 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Biafranwar on 27-09-2012 06:38 PM
Another thing be say 9ja girls too dey smell


Water no dey na. Grin Cos Na tissue some of them dey use clean after JIGI JIGI Grin Grin
Posted: at 27-09-2012 08:18 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- moniconyez at 27-09-2012 08:22 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on 27-09-2012 01:43 PM
yeah.. we r one..isnt it?  Grin Grin Grin Grin Grin i rembr wen u bin wan kill ajanni with ur ikpu  Grin

Chei Nnukwu IKPU. U too spoil Grin
Posted: at 27-09-2012 08:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- deboalabi262 at 27-09-2012 08:23 PM (11 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 27-09-2012 08:23 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- waffibabe at 27-09-2012 08:27 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: cadanre on 27-09-2012 01:38 PM
I totally agree with your points poster most especially the material love issue.
muslem dey love again?Huh?Huh??i know say their marriage na always arranged marriage
Posted: at 27-09-2012 08:27 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- moniconyez at 27-09-2012 08:44 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: waffibabe on 27-09-2012 08:27 PM
muslem dey love again?Huh?Huh??i know say their marriage na always arranged marriage

SURE, na him make them dey carry 12years old girl from her parents
Posted: at 27-09-2012 08:44 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- alice4luv at 27-09-2012 09:17 PM (11 years ago)
(f)
Hey man! correct talk, Nigeria girls are also untrustwothy. They are all liars
Posted: at 27-09-2012 09:17 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 28-09-2012 10:10 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: babybluee on 27-09-2012 08:07 PM
please!! help me ask the Fool what she meant by those rubbish she wrote...and when i read her nonsense once more i realise she categorised all Nigerian girls in her sh*t and with that AM PRETTY SURE SHE'S NOT A NIGERIAN ...BUT ONE FOOL TRYING TO RUBBISH OUR IMAGE TO THE WORLD...or maybe she's really talking about her damn self...

Mrs/Miss - If i upset u, am sorry ok.. but one thing u must get up ur head is.. pls.. whenevr reading or going tru a post.. try and understand a post very well.. i believe u'v passed out of secondary school...and can read and understand very well..i really appreciate the words u used in ur comment.. )fool,rubbish, nonsense,shit,or even mess sef.. P.S.. am a true Born Naija Babe.... so if u dont know me,my kinda person.. dont even comment on my post..reading is free... but commenting is not by force.. they sey in every nonsense there's a sense.. so pls.. try for once learn how to talk and use the right words.. cos u r a woman..

if this post pain u, make u carry ur head go nack for  wall cos its a bitter truth.. truth dey pain..so make e pain u.. i no send any babe wey feel like vexing.. cos nobody help me register for naijapals.. Cool

Posted: at 28-09-2012 10:10 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 28-09-2012 10:13 AM (11 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on 27-09-2012 08:18 PM
Water no dey na. Grin Cos Na tissue some of them dey use clean after JIGI JIGI Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin tissue good sef.. me na olive oil n hair cream i dey use

Posted: at 28-09-2012 10:13 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- cornflakes at 28-09-2012 12:18 PM (11 years ago)
(f)
WHAT DO YOU MEAN MUMU? ARE U NOT A NIGERIAN? STOP TARNISHING PEOPLE'S IMAGE NOT EVERYBODY IS LIKE THAT.
Posted: at 28-09-2012 12:18 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- sophiebaby at 28-09-2012 12:41 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: cornflakes on 28-09-2012 12:18 PM
WHAT DO YOU MEAN MUMU? ARE U NOT A NIGERIAN? STOP TARNISHING PEOPLE'S IMAGE NOT EVERYBODY IS LIKE THAT.

if e pain u.. carry ur head nack for wall  Tongue

Posted: at 28-09-2012 12:41 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 28-09-2012 12:46 PM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked..lol..see war...Weting dey happen na

Posted: at 28-09-2012 12:46 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 28-09-2012 01:02 PM (11 years ago)
(f)
no mind dem.. dem wan come claim holy holy hear.. like sey dem no fall for one of the categories.. u no na  Grin Grin Grin

Posted: at 28-09-2012 01:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- HOPEA23 at 28-09-2012 01:50 PM (11 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on 28-09-2012 01:02 PM
no mind dem.. dem wan come claim holy holy hear.. like sey dem no fall for one of the categories.. u no na  Grin Grin Grin
Tongue Tongue...I nor know...I nor dey abi..comot my name

Posted: at 28-09-2012 01:50 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 28-09-2012 03:03 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Posted: at 28-09-2012 03:03 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11