ajanni at 2-11-2012 08:34 AM (12 years ago) (m) Posted: at 2-11-2012 08:34 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Even Obama recognize say him b from Kenya. Girls wake up! Who cares though. Naija for life. Posted: at 2-11-2012 08:49 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 2-11-2012 09:05 AM (12 years ago) (m) Reply |
JulietPaul at 2-11-2012 09:15 AM (12 years ago) (f) WHO DEY BEG UNA MAKE UNA BECOME NIGERIANS, HUH?? MAKE I HEAR WORD JARI, WHO CARES?? NA BECAUSE UNA GET DIS OPPORTUNITY SEE UNA SELF IN DIS LEVEL, NA EM MAKE UNA COME DEY NYAN ANYHOW, IF NO BE DIS OPPORTUNITY WEY UNA GET, WHO GO KNOW UNA?? YES, I AM A NIGERIA, AND I AM PROUD TO BE A NIGERIA WHETHER GOOD OR BAD, S I M P L E ! HATERS WILL GO AND HUG MOVING TRAILLER Posted: at 2-11-2012 09:15 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Daniel4 at 2-11-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) Well, no1 gives a phyuk. I'm a proud Nigerian. We do not need your approval of being Nigerians, b4 Nigeria can be called Nigeria. I'm proud of you girl's achievement, regardless you being a Nigerian will not add or subtract anything from Nigeria. And to all those negating Nigeria, y'all need Jesus. This women flaunt America like America ain't the cause of most of the worlds problem... AF's Posted: at 2-11-2012 09:16 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nicksam at 2-11-2012 09:16 AM (12 years ago) (m) OK NA NOR OF MY BIZ Posted: at 2-11-2012 09:16 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Lekan22 at 2-11-2012 09:17 AM (12 years ago) (m) ok Posted: at 2-11-2012 09:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ddaryor at 2-11-2012 10:52 AM (12 years ago) (m) Am very proud of you girls, who will accept being a nigerian? the land of the dead full with courses
na so jare
Festus D'Prince Posted: at 2-11-2012 10:52 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shynur44 at 2-11-2012 11:02 AM (12 years ago) (m) these girls are not white for God sake, where do they originated from then? Posted: at 2-11-2012 11:02 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shire at 2-11-2012 11:09 AM (12 years ago) (m) what are they doing in Nigeria then, i love my country Nigeria and will never ever love Americans.... Posted: at 2-11-2012 11:09 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
eoadex2003 at 2-11-2012 11:17 AM (12 years ago) (m) Who wan claim naija? no body. Posted: at 2-11-2012 11:17 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
candela at 2-11-2012 11:21 AM (12 years ago) (m) A country of thieves Posted: at 2-11-2012 11:21 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
queenrukky at 2-11-2012 11:50 AM (12 years ago) (f) Posted: at 2-11-2012 11:50 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
osarobo62 at 2-11-2012 12:11 PM (12 years ago) (m) You Girls is very stupid if you like be from Congo Nigerians don't accept fools like you Lady s,xxx
WHY ARE U SO QUICK TO INSULTING THEM.(CALLING THEM FOOLS/STUPID) DID THEY INSULT YOU? IF I SAY I AM NOT FROM WARRI, BUT FROM LAGOS, AM I INSULTING WAFFI GUYS? NO I JUST MADE A STATEMENT OF FACT. UNNECESSARY INSULTS ON DIS FORUM IS BECOMING REPULSIVE AND IT SHOWS LACK OF CLASS. LEARN TO DISAGREE WITH SOMEONE WITHOUT USING INSULTS. Posted: at 2-11-2012 12:11 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
doncoyon at 2-11-2012 01:37 PM (12 years ago) (m) Who say them be naija that person be thief n.a. human thief that person be Posted: at 2-11-2012 01:37 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
doncoyon at 2-11-2012 01:37 PM (12 years ago) (m) Who say them be naija that person be thief n.a. human thief that person be Posted: at 2-11-2012 01:37 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
PeacetoU at 2-11-2012 01:40 PM (12 years ago) (f) WHO DEY BEG UNA MAKE UNA BECOME NIGERIANS, HUH?? MAKE I HEAR WORD JARI, WHO CARES?? NA BECAUSE UNA GET DIS OPPORTUNITY SEE UNA SELF IN DIS LEVEL, NA EM MAKE UNA COME DEY NYAN ANYHOW, IF NO BE DIS OPPORTUNITY WEY UNA GET, WHO GO KNOW UNA?? YES, I AM A NIGERIA, AND I AM PROUD TO BE A NIGERIA WHETHER GOOD OR BAD, S I M P L E ! HATERS WILL GO AND HUG MOVING TRAILLER
U dey mind them, because people don praise them their heads don swell up!!! Posted: at 2-11-2012 01:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tyabo at 2-11-2012 01:58 PM (12 years ago) (m) DEM DEY CRAZE; AMERICANS KO; SURINAME NI;; DEM DON FORGET SAY THEIR GRANDPA NA SLAVE; NA THEIR HEAD DEY CRACK;; I HAVE MANY MET AFRO AMERICAN WHO TOLD ME POINT BLANK ;;THAT THEY ARE AFRICANS FOR SURE AND FOR REAL;;; MY AKATA EX TOLD ME THE SAME:: EVEN THOUGH THEY ARE UNABLE TO TRACE THEIR ROOTS; ORIGINS AND COUNTRIES IN AFRICA; BUT ONE THING FOR SURE IS THAT THEY ARE AFRICANS;;; VENUS KO JUPITER NI
lol... i dey feel dz ur comment..u too gbasky !!! Posted: at 2-11-2012 01:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mallorca at 2-11-2012 02:17 PM (12 years ago) (m) i no blame them oo
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 2-11-2012 02:17 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moriztuos at 2-11-2012 02:49 PM (12 years ago) (m) We no want una sef lol Posted: at 2-11-2012 02:49 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |