Baba olowo

Date: 04-11-2012 5:14 pm (12 years ago) | Author: olalekan ahmed mustapha
- at 4-11-2012 05:14 PM (12 years ago)
(m)
zeigbo,men u dey enjoy ooo,pls make u tell anybody..........

Posted: at 4-11-2012 05:14 PM (12 years ago) | Newbie
- Amaight at 4-11-2012 05:29 PM (12 years ago)
(m)
Nice ride
Posted: at 4-11-2012 05:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ela214 at 4-11-2012 06:17 PM (12 years ago)
(f)
c hummer Grin Grin
Posted: at 4-11-2012 06:17 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 4-11-2012 08:39 PM (12 years ago)
(f)
Zeigbo don suffer.... Rihannaaa I de see una ride ooOo

Posted: at 4-11-2012 08:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 5-11-2012 09:19 AM (12 years ago)
(f)
Warisdis? Huh? Huh? Honey warisdis Huh? Huh?

Posted: at 5-11-2012 09:19 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olastech at 5-11-2012 01:23 PM (12 years ago)
(m)
Abeg make una help me call zeigbo come ova here and see d new range sports jeep o! Grin
Posted: at 5-11-2012 01:23 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- jessymic at 5-11-2012 02:14 PM (12 years ago)
(f)
no be rihannaaa dey inside so  Cheesy Cheesy Cheesy
Posted: at 5-11-2012 02:14 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 5-11-2012 02:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on  5-11-2012 09:19 AM
Warisdis? Huh? Huh? Honey warisdis Huh? Huh?
I no knw Waitin dem carve for hereooo

Posted: at 5-11-2012 02:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- chummyli at 6-11-2012 04:57 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jessymic on  5-11-2012 02:14 PM
no be rihannaaa dey inside so  Cheesy Cheesy Cheesy

Abi

Posted: at 6-11-2012 04:57 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 6-11-2012 08:20 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jessymic on  5-11-2012 02:14 PM
no be rihannaaa dey inside so  Cheesy Cheesy Cheesy
Cheesy Cheesy Cheesy no be me ooo, even my husband know say i no fit enter this kind of moto. But i hear say them give chumyli lift from market. Na she dey front seat dey wave  Grin

Posted: at 6-11-2012 08:20 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jessymic at 6-11-2012 10:15 AM (12 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked and she was pretending as if she knew nothing about it  Angry
Posted: at 6-11-2012 10:15 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- zeigbo at 6-11-2012 11:17 AM (12 years ago)
(m)
Na her way be dat

Posted: at 6-11-2012 11:17 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 6-11-2012 08:24 PM (12 years ago)
(m)
dey don carry am put 4 for Chummylı head hmm!
ı jst dey tıro dey go o  Roll Eyes hmm!

Posted: at 6-11-2012 08:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- AkikiBee at 6-11-2012 08:27 PM (12 years ago)
(f)
Na the thing wey person get, na him he dey take do yanga. Ride on Brother.
Posted: at 6-11-2012 08:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- zeigbo at 8-11-2012 09:28 PM (12 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 8-11-2012 09:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply

Featured Discussions