Posted: at | |
Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Wat's all dis na ? Crack ur brain make u post better tin joor. Reply![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Quote from: chummyli on 13-11-2012 06:21 PM He de fear faz naaa so he don run ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: NEWRUMOUR on 13-11-2012 06:24 PM Wat's all dis na ? Crack ur brain make u post better tin joor. ![]() who be dis sef wey wan use me shine for hia huh? ![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
NA WAO Reply
| |||||
Quote from: chummyli on 14-11-2012 07:13 PM who be dis sef wey wan use me shine for hia huh? Ask ram ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
chu!!! chu!!!! chu!!!!!! chummyli you never still stop this joke kidnaping ? Replyevery where you go joke dey always lost,you just dey thief joke up and down, abegi make unu all wear una jokes pants bcos chummyli dey kidnap joke give am belle con rename am ,anyway still ![]()
| |||||
Na u sabi ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: emejuru on 14-11-2012 11:52 PM chu!!! chu!!!! chu!!!!!! chummyli you never still stop this joke kidnaping ? ok every where you go joke dey always lost,you just dey thief joke up and down, abegi make unu all wear una jokes pants bcos chummyli dey kidnap joke give am belle con rename am ,anyway still ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: emejuru on 14-11-2012 11:52 PM chu!!! chu!!!! chu!!!!!! chummyli you never still stop this joke kidnaping ? every where you go joke dey always lost,you just dey thief joke up and down, abegi make unu all wear una jokes pants bcos chummyli dey kidnap joke give am belle con rename am ,anyway still ![]() Na ur own joke sef I wan kidnap Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Wat huh Reply![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
una funny so na joke una wan kidnap, very soon una go start to thief mouth odour! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
more Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: chummyli on 17-11-2012 08:40 AM Na ur own joke sef I wan kidnap ok i dey wait for you for that joint , come kidnap am their ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() It doesn't matter what u think, all i know is u can NEVER meet someone better than me. *winks*
| |||||
Quote from: globala on 17-11-2012 09:04 PM una funny so na joke una wan kidnap, very soon una go start to thief mouth odour! Dont worry globala, nobody wants ur mouth odour so relax ur mind ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)