shey dat ipod u dey call love well if you need ipod i go get you 100 LOL
man...  you're crazy....  super crazy! krist, wetin dey? Posted: at 23-04-2009 09:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:08 AM (16 years ago) (f) u see now if i slap him u will all say i don am crazy Posted: at 23-04-2009 09:08 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 09:09 AM (16 years ago) (m) laughhhhhhhhhhhhh you're crazy chai éwoo God oooooooooooo
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 09:09 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:10 AM (16 years ago) (f) u are mad waka shege .. Posted: at 23-04-2009 09:10 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shey dat ipod u dey call love well if you need ipod i go get you 100 LOL
man...  you're crazy....  super crazy! krist, wetin dey? bros, i dey like dele ooo.... how dem your babes now.... i never see iphie, hope she is okay... Posted: at 23-04-2009 09:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
shey dat ipod u dey call love well if you need ipod i go get you 100 LOL
man...  you're crazy....  super crazy! krist, wetin dey? bros, i dey like dele ooo.... how dem your babes now.... i never see iphie, hope she is okay... why u never see am. since she come back from ur village where she go check ur grandma, i never see am oh! i be think say she dey ur house! Posted: at 23-04-2009 09:13 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:15 AM (16 years ago) (f) passing with my pregnancy Posted: at 23-04-2009 09:15 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Shakara don end oh! Shakara don end oh! ironlady don get belle, shakara don end oh!!!!! 3x Posted: at 23-04-2009 09:16 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 09:17 AM (16 years ago) (m) d guy they flex na mr banger. no le le
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 09:17 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:18 AM (16 years ago) (f) lolsz Posted: at 23-04-2009 09:18 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 09:32 AM (16 years ago) (m) no bi bele na lebe
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 09:32 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:33 AM (16 years ago) (f) lolsz..lebe kor lobe ni omo ni oooooooo Posted: at 23-04-2009 09:33 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 09:38 AM (16 years ago) (m) logout
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 09:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
bye bye!!! Posted: at 23-04-2009 09:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 23-04-2009 09:41 AM (16 years ago) (f) sign out Posted: at 23-04-2009 09:41 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sheenor at 23-04-2009 08:26 PM (16 years ago) (m) sign in
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 23-04-2009 08:26 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 23-04-2009 11:24 PM (16 years ago) (m) sign in Edaran Posted: at 23-04-2009 11:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
sign in Edaran
wats dis? u don jogodo ni? Posted: at 23-04-2009 11:27 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 23-04-2009 11:53 PM (16 years ago) (m) na me and you smoke na dagreat head Posted: at 23-04-2009 11:53 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
UNA DON DRINK CONCOSION..LOL Posted: at 23-04-2009 11:57 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |