New funny joke,kudos 2 u erejuwa omonuwa. (Page 3)

Date: 20-12-2012 8:16 pm (12 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
1 2 [3] 4 5
- omomarty at 26-12-2012 08:32 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 23-12-2012 10:17 PM
Are u for real? U mean u dey laugh to this pb10000 joke?  Huh? Huh? Huh?

abeg make u nd ur hubby go sleep jare
Posted: at 26-12-2012 08:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 26-12-2012 09:21 PM (12 years ago)
(m)
 Undecided jealous small small

Posted: at 26-12-2012 09:21 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Erejuwa at 26-12-2012 11:55 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 26-12-2012 09:21 PM
Undecided jealous small small
wetin cum concern u?

Posted: at 26-12-2012 11:55 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- jabanz at 27-12-2012 12:09 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 26-12-2012 09:21 PM
Undecided jealous small small
Roll Eyes

Posted: at 27-12-2012 12:09 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2012 12:47 AM (12 years ago)
(m)
 Undecided

Posted: at 27-12-2012 12:47 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 27-12-2012 02:02 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: Erejuwa on 26-12-2012 07:10 PM
Rubbish again.

I tire

Posted: at 27-12-2012 02:02 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- Erejuwa at 27-12-2012 07:14 AM (12 years ago)
(m)
huh, um tired also.

Posted: at 27-12-2012 07:14 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 27-12-2012 01:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 26-12-2012 08:31 PM
zeigbo na yeye de worry u ooooooooooooooooo. if i slap u eh ur face go bend go one palce yeye man
U mean u go slap my sweet potato?  Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry

Posted: at 27-12-2012 01:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 27-12-2012 01:10 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 26-12-2012 08:32 PM
abeg make u nd ur hubby go sleep jare
We dey do siesta ontop mat  Cool

Posted: at 27-12-2012 01:10 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Erejuwa at 27-12-2012 03:04 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 27-12-2012 01:08 PM
U mean u go slap my sweet potato?  Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry
O girl, no be sweet potato we cum find 4 dis place o, make u just maintain.

Posted: at 27-12-2012 03:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 27-12-2012 03:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 27-12-2012 01:08 PM
U mean u go slap my sweet potato?  Shocked Shocked Shocked Shocked Angry Angry

eh if ur bitter potato nor mind him business he go really receive slap from me Angry
Posted: at 27-12-2012 03:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 27-12-2012 03:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 27-12-2012 01:10 PM
We dey do siesta ontop mat  Cool

for mat? u nor see u na.................... ur mate de do siesta for bed una own na for mat Roll Eyes
Posted: at 27-12-2012 03:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 27-12-2012 03:08 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Erejuwa on 27-12-2012 03:04 PM
O girl, no be sweet potato we cum find 4 dis place o, make u just maintain.

abeg help me tell ram ooooooooooooooo
Posted: at 27-12-2012 03:08 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Erejuwa at 27-12-2012 03:22 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 27-12-2012 03:08 PM
for mat? u nor see u na.................... ur mate de do siesta for bed una own na for mat Roll Eyes
rihannaaa tell u sey bed dey her house?

Posted: at 27-12-2012 03:22 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 27-12-2012 03:26 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Erejuwa on 27-12-2012 03:22 PM
rihannaaa tell u sey bed dey her house?

i knw ooooooooooooo abge yan me tory
Posted: at 27-12-2012 03:26 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 27-12-2012 07:16 PM (12 years ago)
(m)
Go google  Roll Eyes

Posted: at 27-12-2012 07:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- tripple2love at 27-12-2012 07:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: omomarty on 20-12-2012 08:20 PM
Grin Grin Grin Grin nice 1

Na only pb4 u sabi laugh to

Posted: at 27-12-2012 07:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 27-12-2012 07:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 27-12-2012 01:10 PM
We dey do siesta ontop mat  Cool
Huh?

Posted: at 27-12-2012 07:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- chummyli at 27-12-2012 09:37 PM (12 years ago)
(f)
 Undecided

Posted: at 27-12-2012 09:37 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 02:52 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Erejuwa on 27-12-2012 03:04 PM
O girl, no be sweet potato we cum find 4 dis place o, make u just maintain.
Shocked Shocked Shocked Shocked Sad

Posted: at 28-12-2012 02:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5

Featured Discussions