New funny joke,kudos 2 u erejuwa omonuwa. (Page 4)

Date: 20-12-2012 8:16 pm (12 years ago) | Author: Erejuwa omonuwa
1 2 3 [4] 5
- Rihannaaa at 28-12-2012 02:53 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 27-12-2012 03:06 PM
eh if ur bitter potato nor mind him business he go really receive slap from me Angry
I beg on his behalf  Undecided Undecided Undecided Undecided

Posted: at 28-12-2012 02:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 02:54 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 27-12-2012 03:08 PM
for mat? u nor see u na.................... ur mate de do siesta for bed una own na for mat Roll Eyes
Na village love we dey do  Cool Cool Cool

Posted: at 28-12-2012 02:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 02:55 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Erejuwa on 27-12-2012 03:22 PM
rihannaaa tell u sey bed dey her house?
Una two Yeye wan use me settle fight ba? Yeye people

Posted: at 28-12-2012 02:55 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 02:56 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2012 07:47 PM
Huh?
Warisit?  Sad

Posted: at 28-12-2012 02:56 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- globala at 28-12-2012 03:06 PM (12 years ago)
(m)
wonderer!

Posted: at 28-12-2012 03:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 03:30 PM (12 years ago)
(f)
 Huh? Huh? Huh?

Posted: at 28-12-2012 03:30 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- olooworlay at 28-12-2012 03:54 PM (12 years ago)
(m)
2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne?
Posted: at 28-12-2012 03:54 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- omomarty at 28-12-2012 05:29 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: tripple2love on 27-12-2012 07:37 PM
Na only pb4 u sabi laugh to

sharrrrrrrrrrrrrrrrap there
Posted: at 28-12-2012 05:29 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omomarty at 28-12-2012 05:31 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Rihannaaa on 28-12-2012 02:54 PM
Na village love we dey do  Cool Cool Cool

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin na wa oooooooooooo zeigbo nor even fit buy bed
Posted: at 28-12-2012 05:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NEWRUMOUR at 28-12-2012 06:58 PM (12 years ago)
(m)
But he fit do dat thing ( d koko. )  Wink

Posted: at 28-12-2012 06:58 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- micc at 28-12-2012 07:24 PM (12 years ago)
(m)
Ok
Posted: at 28-12-2012 07:24 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 08:44 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM
2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne?
No mind that Yeye poster  Roll Eyes

Posted: at 28-12-2012 08:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 08:46 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: omomarty on 28-12-2012 05:31 PM
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin na wa oooooooooooo zeigbo nor even fit buy bed
Na ontop mat dey sweet pass. Try am  Tongue Tongue Tongue Tongue

Posted: at 28-12-2012 08:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 28-12-2012 08:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM
2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne?
Undecided

Posted: at 28-12-2012 08:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Rihannaaa at 28-12-2012 10:34 PM (12 years ago)
(f)
 Undecided Undecided

Posted: at 28-12-2012 10:34 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jabanz at 29-12-2012 01:05 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 28-12-2012 02:54 PM
Na village love we dey do  Cool Cool Cool
so village people no get bed abi?

Posted: at 29-12-2012 01:05 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Erejuwa at 29-12-2012 10:54 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM
2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne?
My own still gud na... I tnx God 4 me!
 U wey b sey u knw d whole world... Bt no money 2 snd u 2 skul.
U impotent!

Posted: at 29-12-2012 10:54 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Rihannaaa at 29-12-2012 10:59 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: jabanz on 29-12-2012 01:05 AM
so village people no get bed abi?
We no get. U want to buy one for us?  Undecided

Posted: at 29-12-2012 10:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chummyli at 29-12-2012 04:56 PM (12 years ago)
(f)
 Undecided

Posted: at 29-12-2012 04:56 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jabanz at 29-12-2012 11:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Rihannaaa on 29-12-2012 10:59 AM
We no get. U want to buy one for us?  Undecided
if na me and u go lie down ontop i go buy,buh zeigbo go cont wt em mat

Posted: at 29-12-2012 11:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 3 [4] 5

Featured Discussions