Pix is everywhere today. Facebook, blackberry, mosyt blogs and naijapals. Abeg make una let person hear word . No be today we don celebrate val. Why d guy go run, he no touch her?
Posted: at 14-02-2013 11:44 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Your first post since u have been on this site...it sucks man...the peace is telling about how Hausa men take a run after they have im pregnant a girl.
LOVE COMES TO THOSE WHO BELIEVE IN IT...LET TALK ABOUT LOVE.
Posted: at 15-02-2013 12:36 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Pix is everywhere today. Facebook, blackberry, mosyt blogs and naijapals. Abeg make una let person hear word . No be today we don celebrate val. Why d guy go run, he no touch her?
that noisey girl on NP, na her brother you dey see tearing race so
Posted: at 15-02-2013 09:34 AM (12 years ago) | Grande Master
Your first post since u have been on this site...it sucks man...the peace is telling about how Hausa men take a run after they have im pregnant a girl.
you always thing clock-wise na so its no wonder what you said oooo
Posted: at 15-02-2013 09:36 AM (12 years ago) | Grande Master
ajanni,ajanni cum back,hey where u dey go---------i dey cum------.wait 1st-------wetin-------ur girlfriend dey call u.----------------she say even if u run go kano she go follow u.
Posted: at 15-02-2013 09:48 AM (12 years ago) | Gistmaniac
ajanni,ajanni cum back,hey where u dey go---------i dey cum------.wait 1st-------wetin-------ur girlfriend dey call u.----------------she say even if u run go kano she go follow u.
i am runing to maiduguri via yobe
Posted: at 15-02-2013 10:01 AM (12 years ago) | Grande Master