Kennee at 4-05-2009 10:43 PM (16 years ago) (m) Dat's Cos it Cannot be Controlled... Unless what yu're Feeling is not Jealousy
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 4-05-2009 10:43 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 6-06-2009 05:51 PM (15 years ago) (m) it kould be if done rogly uknow...... Posted: at 6-06-2009 05:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sammyades at 6-06-2009 05:55 PM (15 years ago) (f) @ poster too much of it is not good 4 relationshp. Posted: at 6-06-2009 05:55 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
pepigambit at 6-06-2009 06:03 PM (15 years ago) (m) exactly Posted: at 6-06-2009 06:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 6-06-2009 06:06 PM (15 years ago) (m) True... But na Wetin Love dey Cause be dat
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-06-2009 06:06 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 6-06-2009 06:17 PM (15 years ago) (m) lof and jelos no blend oooooo.... Posted: at 6-06-2009 06:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 6-06-2009 06:20 PM (15 years ago) (m) Dem no Blend But they always Go Hand in Hand Just the way yu go Protect yur New Sexy ride, na so yu go Protect Somebody wey yu Love
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 6-06-2009 06:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 6-06-2009 06:31 PM (15 years ago) (m) ah ....... lof of man differ from lof of material abi Posted: at 6-06-2009 06:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
solazed at 7-06-2009 11:00 PM (15 years ago) (m) yeah kenee, me i tink say jealousy na matter of the heart like love; love dey cause jealousy well well, most times if u see jealousy btw man and woman, na love cause am
Most wanted for not how much I do but for how much I put into the doing <a href=" http://www.animatio Posted: at 7-06-2009 11:00 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 7-06-2009 11:04 PM (15 years ago) (m) Excellamente
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 7-06-2009 11:04 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
adex101 at 8-06-2009 01:10 AM (15 years ago) (m) it nt at all Posted: at 8-06-2009 01:10 AM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
happy75 at 8-06-2009 10:50 AM (15 years ago) (f) i jealous only for what i love but i don't go over the boundary. Posted: at 8-06-2009 10:50 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
SAmyrocko at 8-06-2009 11:11 AM (15 years ago) (m) Yeah! that brings problem among the two involved.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 8-06-2009 11:11 AM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BobbyL at 8-06-2009 11:53 AM (15 years ago) (m) @ poster too much of it is not good 4 relationshp.
nmhn... but d intrigues, suspence and tension it generates puts d relationship on 'litmus' and further strenghten it (if ordained by God).... I'll say its normal. Posted: at 8-06-2009 11:53 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
pepigambit at 8-06-2009 11:59 AM (15 years ago) (m) yeah kenee, me i tink say jealousy na matter of the heart like love; love dey cause jealousy well well, most times if u see jealousy btw man and woman, na love cause am
experience? Posted: at 8-06-2009 11:59 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 8-06-2009 12:05 PM (15 years ago) (m) jealousy is a trait in every human beings.... it is bad nd good....requires alot of self discipline to balance it... Posted: at 8-06-2009 12:05 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
lovemar at 8-06-2009 12:09 PM (15 years ago) (f) jealousy is a trait in every human beings.... it is bad nd good....requires alot of self discipline to balance it...
Quite agree wit u Wat ups mazi, how was ur weekend hi sammy, hope u are good Posted: at 8-06-2009 12:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
pepigambit at 8-06-2009 12:17 PM (15 years ago) (m) mazi don yarn............... Posted: at 8-06-2009 12:17 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 8-06-2009 12:22 PM (15 years ago) (f) yeah kenee, me i tink say jealousy na matter of the heart like love; love dey cause jealousy well well, most times if u see jealousy btw man and woman, na love cause am
experience? U KNOW M JELOUSE OR NOT
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 8-06-2009 12:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 8-06-2009 12:59 PM (15 years ago) (m) hhmmmm.......who? Posted: at 8-06-2009 12:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |