Save the planet kill ur self (Page 12)

Date: 04-05-2009 4:22 am (16 years ago) | Author: kelly rynejersey
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 25
- Kristiantus at 9-05-2009 02:04 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: doubled192 on  9-05-2009 02:01 PM
another wetin Huh?? she jst dey miss ma rubbish talk i think, shabi ironlady ?? abi u miss pass dat
see man, you might be electricuted by ipod... so be warn  Cool
Posted: at 9-05-2009 02:04 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:07 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  9-05-2009 02:03 PM
lolsz...yeaa!!kristi i dont play games oo abeg
i no you don't play game iron, but i think stripod will play you like a football game if he get to know dis....
Posted: at 9-05-2009 02:07 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 02:10 PM (16 years ago)
(m)
hmm... i sign out nw
Posted: at 9-05-2009 02:10 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- ironlady at 9-05-2009 02:20 PM (16 years ago)
(f)
get to know wat..i missed a guy
Posted: at 9-05-2009 02:20 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:22 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  9-05-2009 02:20 PM
get to know wat..i missed a guy
you miss a guy when you're carrying his baby right there in your tummy?
think twice  Angry
Posted: at 9-05-2009 02:22 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- ironlady at 9-05-2009 02:27 PM (16 years ago)
(f)
duhhhh....infact i will pound d baby self
Posted: at 9-05-2009 02:27 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: ironlady on  9-05-2009 02:27 PM
duhhhh....infact i will pound d baby self
what@##@!... are you out of your mind....
you must be crazy....  Angry
Posted: at 9-05-2009 02:28 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Emmanuel4christ at 9-05-2009 02:31 PM (16 years ago)
(m)
LOL..E DON REACH THAT SIDE.....K.P.C IS AROUND THE CORNER..OOOO;D
Posted: at 9-05-2009 02:31 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:34 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  9-05-2009 02:31 PM
LOL..E DON REACH THAT SIDE.....K.P.C IS AROUND THE CORNER..OOOO;D
emma jesus who you dey recommend KPC (kolo people clinic) to? make you carry time o... no be say because you just buy moto you go cum dey yarn anyhow... wetin  Angry abi na you be the first person to buy moto for the room...  Angry Angry
Posted: at 9-05-2009 02:34 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 02:40 PM (16 years ago)
(m)
hmmm... ironlady don carry bele shakara don end oo
Posted: at 9-05-2009 02:40 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 9-05-2009 02:44 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on  9-05-2009 02:34 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  9-05-2009 02:31 PM
LOL..E DON REACH THAT SIDE.....K.P.C IS AROUND THE CORNER..OOOO;D
emma jesus who you dey recommend KPC (kolo people clinic) to? make you carry time o... no be say because you just buy moto you go cum dey yarn anyhow... wetin  Angry abi na you be the first person to buy moto for the room...  Angry Angry


HEHEHEHEEHHE...NO BE U TELL HER SAY SHE MOST BE CRAZY..Grin ABI...AND I THEY TRY REMIND UNA SAY...THE THING THEY THE CORNER...IF UNA NO FIT HANDLE AM AGAIN..ANYWAY..I GO SOON GO RETURN THIS MOTO BACK FOR MY FRIENDS NOW...Grin
Posted: at 9-05-2009 02:44 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:51 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on  9-05-2009 02:44 PM
Quote from: Kristiantus on  9-05-2009 02:34 PM
Quote from: Emmanuel4christ on  9-05-2009 02:31 PM
LOL..E DON REACH THAT SIDE.....K.P.C IS AROUND THE CORNER..OOOO;D
emma jesus who you dey recommend KPC (kolo people clinic) to? make you carry time o... no be say because you just buy moto you go cum dey yarn anyhow... wetin  Angry abi na you be the first person to buy moto for the room...  Angry Angry


HEHEHEHEEHHE...NO BE U TELL HER SAY SHE MOST BE CRAZY..Grin ABI...AND I THEY TRY REMIND UNA SAY...THE THING THEY THE CORNER...IF UNA NO FIT HANDLE AM AGAIN..ANYWAY..I GO SOON GO RETURN THIS MOTO BACK FOR MY FRIENDS NOW...Grin
you borrow the moto ni? na him you cum denge pass baba frayo with the moto... but its not okay what iron said about pounding stripod baby....
Posted: at 9-05-2009 02:51 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 02:53 PM (16 years ago)
(m)
ironlady is a playa ooo, KPC and stripod.. how she dey play her game self Huh??
Posted: at 9-05-2009 02:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 02:57 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: doubled192 on  9-05-2009 02:53 PM
ironlady is a playa ooo, KPC and stripod.. how she dey play her game self Huh??
kpc and stripod? ol boy iron no any playa... na people like una no wan allow her settle down...
yousef, you no get eyes see say she carry belle? nwokem, you better leave stripod girl alone, abi you fit take ogogoro chop bread ni....  Angry
Posted: at 9-05-2009 02:57 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 02:59 PM (16 years ago)
(m)
c u, hunga never finish u...abi u fit do abortion for lizard ni ?
Posted: at 9-05-2009 02:59 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Emmanuel4christ at 9-05-2009 03:26 PM (16 years ago)
(m)
HEHHEHEHE
Posted: at 9-05-2009 03:26 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 03:28 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: doubled192 on  9-05-2009 02:59 PM
c u, hunga never finish u...abi u fit do abortion for lizard ni ?
me?  Angry
hunger finish.... ol boy, e be like say you fit fry akara with petrol?  Angry
Posted: at 9-05-2009 03:28 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 03:32 PM (16 years ago)
(m)
d last person wa use petrol fry akara dey hosptal nw.. u fit take ya bath ontop transformer ni
Posted: at 9-05-2009 03:32 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Kristiantus at 9-05-2009 03:40 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: doubled192 on  9-05-2009 03:32 PM
d last person wa use petrol fry akara dey hosptal nw.. u fit take ya bath ontop transformer ni
Grin Grin Grin Grin
ol boy, you dey find who you go kill.....
Posted: at 9-05-2009 03:40 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- doubled192 at 9-05-2009 03:47 PM (16 years ago)
(m)
u fit perform miracle na
Posted: at 9-05-2009 03:47 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 25

Featured Discussions