u no sey me i no dey hide mouth naaaaaaaaaaaaa
Posted: at | |
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:50 PM U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO.. u no sey me i no dey hide mouth naaaaaaaaaaaaa Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:57 PM heheheheh u dun luk 4 troble finish u dey fear mke she no beat u abi? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Do people still date Nigeria girls? Reply![]() ![]() ![]() ![]() Just pass her with ur SUV she go jump enta inside if u knw take time she go rape inside ur car ![]() ![]() ![]() ![]() na u go even begin beg her to go back go see her mama 4 house ![]() ![]() ![]() ![]() carry her go lunch for Jovenic she go pack her load com stay 1 month for ur house ![]() ![]() ![]() ![]() Pls honey will u buy me Bold 5,iphone4,iphone5,take me out? i say i go buy Bold500 n take u Isla Bonita for shopping,com see kissesssssss ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i no dey in da mood to talk about naija babes n dere I Love you so much matter ![]() ![]() ![]() ![]() i love u so much wey person don hear from Naija babes go don pass 100million times ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
TAMPRASCAJUWALAS Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:13 PM DP longest tym..so ur still pretty much around huhh? Sure, I dey around A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
u dey around dey drill abi? ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: tyabo on 19-03-2013 02:50 PM U WILL ALWAYS BE MY BESTEST GURL..COM WOT MAY !! U DO NAIL IT STRATE 4 DEM... ND 4 DP ME DEY SUPRISE SAY NA U DEY TALK LYK DAT OOO.. Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money....... A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
I am a Nigerian woman and I am proud to say that I dont depend on one yeye poor Nigerian man for any kobo..........Naija gals, we still rock.......all of you making mouth will still come back home to marry a Nigerian gal........nothing do us..............pass ReplyA LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
| |||||
Quote from: FlyMamacita on 18-03-2013 02:10 PM Am not Nigerian so just passing ![]() DEN U SHLDN'T BE HERE FOREIGNER.....
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 04:26 PM Surprised at what?.........when I know that the post is thrash?........and that it is not a Nigerian thing, so I should support?.........I still say na only those wey no get money dey cry........men wey get money no worry..........men have changed when compared to what we used to have...........and so women should remain unchanged?...........a man sees a woman now, the next thing he begins to imagine is bedding her and you blame the gal for asking for money?.....pls give me a break biko...........if u must drill, you must drop some money....... Thrash my foot DP.. i can bet wit my Puci dat its in 80% naija gal blood to demand.. trust me.. majority of our gals are demanding.. say what u knw is best said.. nobody go kill u.. yes men have change.. so must ur Principle as a woman change??? becos he feels like bedding u or beds u.. does not guarantee u to demand or be too demanding.. too much demand from woman to man is not good.. must u demand always when he beds u? na only him dey enjoy the tin? u no moan? u no scream? u no say Oh God! ? u no squirt? u no follow am dey shout when two of una wan reach orgasm? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 04:28 PM I am a Nigerian woman and I am proud to say that I dont depend on one yeye poor Nigerian man for any kobo..........Naija gals, we still rock.......all of you making mouth will still come back home to marry a Nigerian gal........nothing do us..............pass leave market for trader.. when u get married.. u will demand from ur husband when necessary.. na normal thing ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: divineproject on 19-03-2013 11:07 AM Since you guys have learnt to befriend a gal without taming ur 3rd leg, you should be ready to spend without ending......una dey compare today's women with yesterday's women......have you men compared yourselves with yesterday's men?........they were men of honour, they didnt go around banging every gal they came across..........if they show interest in a gal, it was usually for marriage but all most of you guys of these days do is hit and run.......so since the hunter has learnt to shoot without missing his target, the bird has learnt to fly without perching..........abeg make una let me hear word.....mtchew.........men wey get money no dey talk, na those wey still dey chop 'mama thank you'..mtchew ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: joy201016 on 19-03-2013 04:39 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i hope sey u dey drill dey collect money too? na kweshun i ask o.. no turn am to quarell ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Ok Reply
| |||||
Quote from: cuteralph101 on 18-03-2013 01:57 PM hahahahaha not today its been happening buh bcos dey hav big eyes they want to feel among. its hard to meet a girl dat dont demand. dey need clothes, flashy fon (BB), dey wnt to have fun, dey need all reigning stuffs jst to feel among wel its not their fault buh dia cerebelum lacks the physique of not wanting to be left behind. cant stop laffing Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
poverty don spoil show Reply
| |||||
not just poverty ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 03:21 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ahhhh ![]()
| |||||
Quote from: tyabo on 19-03-2013 04:57 PM ahhhh ![]() ![]() ![]() ![]() Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: sophiebaby on 19-03-2013 04:59 PM ![]() ![]() ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo