hmmmmm,dats too much Posted: at 16-04-2013 08:03 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Jerii643 at 16-04-2013 08:08 PM (12 years ago) (m) Dey v advicd u...listen,u myt eventually pay dat sum,nd end up wid her,buh what's d assurance dat she wnt end up leaving u.. Posted: at 16-04-2013 08:08 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
chys at 16-04-2013 08:18 PM (12 years ago) (m) THE GIRL SEF NA THIEF....IF SHE TRULY LOVE U BROS ....YOU NO GO PAY KOBO SEF NA HER PARENTS GO COME BEG U SAY MAKE U PAY ANYTHING WEY U GET.....MTCWEEEEWWW...SOME PEOPLE NA THIEFS OHH.. Posted: at 16-04-2013 08:18 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
wireless what kind of advice is that??
say him don turn to jacob of our time Posted: at 16-04-2013 08:28 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
mary11 at 16-04-2013 08:28 PM (12 years ago) (m) I dey craze?pay #5m 4 a gal,na buy I wan buy her?
Ff on twitter @samuelokorie7 or ping 760BE790 Posted: at 16-04-2013 08:28 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Dey v advicd u...listen,u myt eventually pay dat sum,nd end up wid her,buh what's d assurance dat she wnt end up leaving u..
Dis one na talk? leave am go where? Posted: at 16-04-2013 08:37 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
vicalord at 16-04-2013 09:45 PM (12 years ago) (m) Who is dis bloody poster wat do u gain by spoilinq tinz wit ûЯ ryt up.I knw u must b insame tinkin dat u r writin dis 4 lame ppl to read bcos I don't any atom of truth in ur write up bcos am 4rm der too I abt my ppl much. If u said the list dey gave u is too equiped I won't argue bt d sum u mention has already make a gold digger so phyuk n go to hell Posted: at 16-04-2013 09:45 PM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
paulohking at 16-04-2013 09:59 PM (12 years ago) (m) So? Posted: at 16-04-2013 09:59 PM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Jaylen at 16-04-2013 11:01 PM (12 years ago) (m) Wetin dey worry her family, abi d girl carry gold for waist? Posted: at 16-04-2013 11:01 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Senegal at 17-04-2013 12:51 AM (12 years ago) (m) Posted: at 17-04-2013 12:51 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
pchinedu20 at 17-04-2013 03:13 AM (12 years ago) (m) Stupid Posted: at 17-04-2013 03:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
DebigBen at 17-04-2013 03:18 AM (12 years ago) (m) Lie, Liar, Liest. No place in Imo State that this can be done. Posted: at 17-04-2013 03:18 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dlimelite at 17-04-2013 05:07 AM (12 years ago) (f) Reply |
gbagyiza at 17-04-2013 08:30 AM (12 years ago) (m) so u still dey ask 4 advice, instead of u 2 tell dem ur true capability i.e wat u can afford n stand by it Posted: at 17-04-2013 08:30 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
Cinnicc at 17-04-2013 10:16 AM (12 years ago) (f) Y? Y? Y? Imo State gov shld pls review dis bride price stuff b4 all d girls in his state bcums old anties. 5million are they selling cows? Mtchewwwwwwwwwwwww Posted: at 17-04-2013 10:16 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ijviva at 17-04-2013 10:24 AM (12 years ago) (f) The family of the girl na wah ooo. Guy if u pay the 5million, no allow any member of her family to visit una house. Posted: at 17-04-2013 10:24 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
eoadex2003 at 17-04-2013 10:47 AM (12 years ago) (m) Nounsence Posted: at 17-04-2013 10:47 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vantheo at 17-04-2013 11:43 AM (12 years ago) (m) N5m for wetin? D girl pu$$¥ na oil block?
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 17-04-2013 11:43 AM (12 years ago) | Hero | |
Reply |
Aquarium at 17-04-2013 02:07 PM (12 years ago) (m)  is she da last woman on EARTH
Na me dey reign! !! !!! Posted: at 17-04-2013 02:07 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OwesomeGod at 17-04-2013 02:31 PM (12 years ago) (m) Shut up your mouth there no where that this kind of a thing happens no just fake us Sophia.. Posted: at 17-04-2013 02:31 PM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |