İ think ni o

Posted: at | |
Quote from: ExpertTbright on 24-11-2013 08:24 AM İ think say ajanni built one pako where he dey treat dog he fit treat am there too. anyhow abeg. & expert, make provision for 2 bcos zeigbo 2 no well at all. e b like say e own even worseİ think ni o ![]()
| |||||
Quote from: zeigbo on 25-11-2013 02:14 AM Alabi pls can u rape jossy for me? ![]() waaaaaaaat,,did I ask u for help? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 25-11-2013 07:05 AM anyhow abeg. & expert, make provision for 2 bcos zeigbo 2 no well at all. e b like say e own even worse ![]() Zeigbo too dey sick ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
u no c wetin e talk? even jossy wey no well shout ~ waaaaaaaat? Reply
| |||||
alabi hw u take know say I no well? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Wen she see say ur belle swell up since last week ur head con dey big pass normal she con guess weda u sick no be say she dey sure ReplyEXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
hw u take know say na me she see?,,,person wey get eye problem,,,u sef I don dey suspect weda u get ear problem cuz u fit no mishear wetin she talk ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 25-11-2013 11:58 PM hw u take know say na me she see?,,,person wey get eye problem,,,u sef I don dey suspect weda u get ear problem cuz u fit no mishear wetin she talk c ur mouth. yeye boy
| |||||
u no ansar my question ooo... abi ur yeye no gree u find ansar? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Akpos don do am again! ReplyIN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
Quote from: jossy4reall on 26-11-2013 11:54 AM u no ansar my question ooo... abi ur yeye no gree u find ansar? na me u dey talk 2?
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-05-2013 08:06 AM Akpos' next door neighbor had a baby.......Unfortunately, the little baby was born with no ears...When they arrived home from the hospital.., the parents invited Akpos' family to come over and see their new baby. hahahaha Akpos' parents were very afraid their son would have a silly words to say about the baby....So, Akpos' dad had a long talk with Akpos before going to the neighbors house. He said, "Now, son, that poor baby was born without any ears.....I want you to be on your best behavior and not say one word about his ears.., or I'm really going to beat you when we get back home." "I promise not to mention his ears at all," said Akpos. At the neighbor's house, Akpos leaned over the crib and touched the baby's hand......He looked at his mother and said, "Oh, what a beautiful little baby!" The mother, who had braced herself for Akpos' comment, was pleasantly surprised and said.., "Thank you very much, Akpos." Akpos then continued.., "This baby has perfect little hands and perfect little feet....But, just look at his pretty little eyes! Did his doctor say he can see clearly?" The mother who was a bit surprised, replied; yes..."Why not...., his doctor said he has a good vision, why do you ask?" Akpos said, "Well, it's a good thing, cause I'm very sure he can't wear glasses.
| |||||
Quote from: alabi22 on 26-11-2013 05:54 PM na me u dey talk 2? no ooo u ke ![]() Psn wey face wall dey talk That tin don enter in body again EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Wey my fish Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)