2. 90% of people wey come from Ibadan, the capital of Oyo state get gap for teeth
3. Out of 18000 people we register for NECO or WAEC for Gombe state only 18 pass
4. Women wey come from Imo state Nigeria get hair for chest pass man !! Egbegbe!

5. To live for Abuja cost more money dan to live in London (o tio and light no dey sef)
6. For Nigeria, you go find more musicians dan anywhere in the world
7. Abuja girls dey very materialistic but cheap. (Ouch!)
8. Maiduguri girls get the longest hair, Fulani babes get di longest tounge (no ask me how den take measure am)
9. Every state for Nigeria get place wey dem dey call Sabo
10. Gwagwalada be di hotest place for Nigeria
11. Calabar gals no want ya money, only ya energy . Ewo!!
12. Di word wey we dey talk di most for Nigeria be ”How fare”
13. Lagos State govment lock up 7 churches for noise pollution
14. Ibo man dey hustle from Jan 2nd to Dec 24 only to spend am all for one week for village
Posted: at | |