Share Holder thing...

Date: 22-07-2013 3:56 pm (11 years ago) | Author: Fertymor Fatty
[1] 2
- at 22-07-2013 03:56 PM (11 years ago)
(f)
No guy is single,you either snatch him from someone or share him with someone, the most important thing is to be the highest Share Holder, abeg na joke o... Lolz  Grin Grin Grin

Posted: at 22-07-2013 03:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac
- jossy4reall at 22-07-2013 07:49 PM (11 years ago)
(m)
hmmm.....I no fit shout

Posted: at 22-07-2013 07:49 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- mary11 at 22-07-2013 09:06 PM (11 years ago)
(m)
Same with d gals

But dis 1 no be joke o!

Posted: at 22-07-2013 09:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 23-07-2013 12:27 AM (11 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 23-07-2013 12:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fertymor at 30-07-2013 12:26 PM (11 years ago)
(f)
I don hear una, so u dey say my joke no funny abi,  Sad Sad Sad
Posted: at 30-07-2013 12:26 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 30-07-2013 01:08 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Fertymor on 30-07-2013 12:26 PM
I don hear una, so u dey say my joke no funny abi,  Sad Sad Sad


they mean say u too no dey single.........is either a guy snatch u frm someone or he dey share u with someone

Posted: at 30-07-2013 01:08 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 30-07-2013 02:47 PM (11 years ago)
(m)
jossy come agaın?

Posted: at 30-07-2013 02:47 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Fertymor at 30-07-2013 02:52 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin

Jossy, u no dey serious dat all... Tongue Tongue Tongue
Posted: at 30-07-2013 02:52 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 30-07-2013 06:43 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 30-07-2013 02:47 PM
jossy come agaın?


for wia?

Posted: at 30-07-2013 06:43 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 30-07-2013 06:46 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Fertymor on 30-07-2013 02:52 PM
Grin Grin Grin

Jossy, u no dey serious dat all... Tongue Tongue Tongue

I am very serious Tongue

Posted: at 30-07-2013 06:46 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Toks-E at 30-07-2013 08:02 PM (11 years ago)
(m)
Yea, just make sure that the stocks don't crash

Posted: at 30-07-2013 08:02 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Fertymor at 30-07-2013 09:06 PM (11 years ago)
(f)
 Grin      Grin      Grin      Grin      Grin      Grin     
 Grin      Grin      Grin      Grin      Grin      Grin     
 Grin      Grin      Grin      Grin      Grin     
Posted: at 30-07-2013 09:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 31-07-2013 03:38 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 30-07-2013 06:43 PM

for wia?
for that joint

Posted: at 31-07-2013 03:38 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-07-2013 03:54 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 31-07-2013 03:38 PM
for that joint

I no dey go dia again... cuz dem no dey get palmie again anymore

Posted: at 31-07-2013 03:54 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Fertymor at 31-07-2013 05:47 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin
Posted: at 31-07-2013 05:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 1-08-2013 07:06 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-07-2013 03:54 PM
I no dey go dia again... cuz dem no dey get palmie again anymore
but dem dey sell jedi nah  Roll Eyes

Posted: at 1-08-2013 07:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 2-08-2013 02:37 AM (11 years ago)
(m)
I jump n pass

Posted: at 2-08-2013 02:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 2-08-2013 08:33 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  1-08-2013 07:06 PM
but dem dey sell jedi nah  Roll Eyes


u no say na ur brand be dat..., so make u dey enjoy am.......I no dey drink ogogro in any form

Posted: at 2-08-2013 08:33 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 2-08-2013 01:55 PM (11 years ago)
(m)
 Cry Cry Cry
Posted: at 2-08-2013 01:55 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-08-2013 08:40 PM (11 years ago)
(m)
yeye

Posted: at 9-08-2013 08:40 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
[1] 2

Featured Discussions