Wetin dis guy mean (Page 2)

Date: 19-08-2013 6:47 pm (11 years ago) | Author: Adedeji Amos Babatunde Brıght
1 [2] 3 4
- rakelly at 22-08-2013 03:39 PM (11 years ago)
(f)
 Shocked Shocked Shocked
Posted: at 22-08-2013 03:39 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- Google123 at 22-08-2013 03:55 PM (11 years ago)
(m)
 ;Duna well done o / una don use una yeye comot my babe for bed dis time wey conji don hold me  Embarrassed
Posted: at 22-08-2013 03:55 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ANELEEVEREST at 22-08-2013 03:58 PM (11 years ago)
(m)
 Angry wetin
Posted: at 22-08-2013 03:58 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Google123 at 22-08-2013 04:06 PM (11 years ago)
(m)
wetin ur mouth / my babe don run again  Angry
Posted: at 22-08-2013 04:06 PM (11 years ago) | Newbie
Reply
- ANELEEVEREST at 22-08-2013 04:22 PM (11 years ago)
(m)
akamu
Posted: at 22-08-2013 04:22 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 22-08-2013 07:06 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: Google123 on 22-08-2013 03:55 PM
;Duna well done o / una don use una yeye comot my babe for bed dis time wey conji don hold me  Embarrassed

na wetin sef?...if ur babe comot for bed den fcuk ur pillow naa..mtcheeeew

Posted: at 22-08-2013 07:06 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-08-2013 09:13 PM (11 years ago)
(m)
tell ram o

Posted: at 22-08-2013 09:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-08-2013 09:13 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 19-08-2013 10:22 PM
This yeye face again?
.
.
.
Bouncer
for where u see am  Shocked

Posted: at 22-08-2013 09:13 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 22-08-2013 09:14 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 19-08-2013 09:01 PM
na dia u dey work now?
yes u dey fınd work?

Posted: at 22-08-2013 09:14 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 22-08-2013 10:00 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 22-08-2013 09:14 PM
yes u dey fınd work?

I get work already...,carry on wit ur porn work

Posted: at 22-08-2013 10:00 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 23-08-2013 11:16 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 22-08-2013 10:00 PM
I get work already...,carry on wit ur bad work
dem dey pay well o   Roll Eyes

Posted: at 23-08-2013 11:16 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-08-2013 05:57 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 23-08-2013 11:16 PM
dem dey pay well o   Roll Eyes

who cares...mine is more lucrative

Posted: at 24-08-2013 05:57 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 26-08-2013 03:20 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-08-2013 05:57 AM
who cares...mine is more lucrative
rilly  Roll Eyes
Dat rat killer tn na im be ur work wey look lucrative hun?

Posted: at 26-08-2013 03:20 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 26-08-2013 03:56 PM (11 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 26-08-2013 03:56 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 26-08-2013 04:17 PM (11 years ago)
(m)
no de open teeth lyk this naa

Posted: at 26-08-2013 04:17 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 26-08-2013 09:22 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on 26-08-2013 03:20 PM
rilly  Roll Eyes
Dat rat killer tn na im be ur work wey look lucrative hun?

e dey lucrative pass dat public toilet cleaner wey u dey do naa

Posted: at 26-08-2013 09:22 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 27-08-2013 03:30 PM (11 years ago)
(f)
chai! una no go kill me here ooo Cry Cry Cry
Posted: at 27-08-2013 03:30 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 27-08-2013 06:41 PM (11 years ago)
(m)
if u wan die make u no die for hia abeg

Posted: at 27-08-2013 06:41 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 28-08-2013 11:10 AM (11 years ago)
(f)
we go do the burial here.
Posted: at 28-08-2013 11:10 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 28-08-2013 06:59 PM (11 years ago)
(m)
no..check the oda street

Posted: at 28-08-2013 06:59 PM (11 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4

Featured Discussions